Wande Coal — Se Na Like This songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Se Na Like This" van Wande Coal.
Songteksten
Ah se na like dis we go de dey
Na like dis we go de dey
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey (3ce)
i no fit wait oh make things for change oh
now make we join hands makd am beta beta eh (2ce)
once upon a time, dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira,
once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car,
once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time
now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is
unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry
e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh
e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh
becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is
unbearable is unbearable eh
wetin we go do eh now i can not take dis ting no more
Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey
Ah na like dis e go de dey
Songtekstvertaling
Ah se na like dis we go Dey
Na like dis we go Dey
Se na like dis we go Dey
Ah na like dis E go Dey (3ce)
ik pas niet wacht Oh maak dingen voor verandering oh
laten we nu de handen ineen slaan makd am beta eh (2ce)
er was eens een dem die zei dat 1 dollar gelijk is aan 1naira.,
Once upon a time U Go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa,
er was eens een tijd dat u afstudeerde 4rm school en de overheid gaan dash u auto,
er was eens een tijd dat u trein 4RM oshodi naar beneden 2 ojuelegba once upon a time
nu is elke don dabaru corruptie niet te stoppen d ontberingen is ondraaglijk
ik kan het niet meer aan.
Se na like dis we go Dey
Ah na like dis E go Dey Se na like dis we go Dey
Ah na like dis E go Dey
u ziet d situatie, e Don reach I cry cry cry
laat me schreeuwen.
e don reach I sing oh no no ebga mi oh oh oh oh
want nu is elke don dabaru corruptie niet te stoppen d ontberingen is
ondraaglijk is ondraaglijk.
ik kan het niet meer aan.
Se na like dis we go Dey
Ah na like dis E go Dey Se na like dis we go Dey
Ah na like dis E go Dey