Wande Coal — Rotate songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Rotate" van Wande Coal.
Songteksten
Come on la la la la la la la ladies
For now make you rotate W. C
Girl yeah yeah yeah yeah yeah
It’s Don Jazzy
I’m new in town
I like when you rotate
Baby rotate (For now make you rotate)
See I’m new in town
Because of you girl I relocate
Make you dey rotate
Na you I dey locate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Dey rotate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Na you I dey locate
Dey rotate
Hmmm why you rotate
Girl I dey like when you rotate
See with your yansh just dey fluctuate
And everything me I no hate
O ma ri me and corporate
I get money like Bill Gates
If I meet your father I go prostrate
And if he no gree we go debate
Ahhh
For your informate
Come make I give you the update
I be dating the girls wey educate
No be illiterate
Wey dey frustrate
Come baby girl make we relate
Anything wey you want I orchestrate
Blue pali
Red pali
Anywhere where you wan go we go migrate
Whether you like it or not
Hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot I believe if you like it or not
When you hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot
Why you come dey hear dey block my dormot commot
Heart desire
That is why I set my soul on fire
My love for you no go expire heeey
That is why
You my desire
You be the one I require
O de gbe mi saya
I’m new in town
I like when you rotate
Baby rotate (For now make you rotate)
See I’m new in town
Because of you girl I relocate
Make you dey rotate
Na you I dey locate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Dey rotate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Na you I dey locate
Dey rotate
Hey
Fine fine girl
I like that girl with the fine fine hair
Ehh
Fine fine girl
I like my girl with the bow bow leg
Ehhh
Fine fine girl
Call that girl with the fine fine girl
She is my girl with the big big ***
I like my girl with the big big ***
Whether you whether you like it or not
Hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot I believe if you like it or not
When you hear the gbedu you be shaking your butt
Dance if you no wan dance commot
Why you com dey here dey block my dormot commot
Guan guan guan guan guan
Guan guan guan
Who dey enter for mummy’s house
Na W. C wey come this house
Na where your daddy ohh
Daddy
I beg make you leave am for me
I want make she be my honey
See this your daughter leave am for me (for me)
I’m new in town
I like when you rotate
Baby rotate (For now make you rotate)
See I’m new in town
Because of you girl I relocate
Make you dey rotate
Na you I dey locate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Dey rotate
I’m new in town
Because of you girl I relocate
Baby rotate
Na you I dey locate
Dey rotate
Hmmm why you rotate
Girl I dey like when you rotate
See with your yansh just dey fluctuate
And everything me I no go hate
O ma ri me and corporate
I get money like Bill Gates
If I meet your father I go prostrate
And if he no gree we go debate
Mavin… mavin…mavin…
Songtekstvertaling
Kom op, dames.
Voor nu laat je W. C draaien
Meisje ja ja ja ja ja ja
Het is Don Jazzy.
Ik ben nieuw in de stad.
Ik vind het leuk als je roteert.
Baby roteren (voor nu laat je draaien)
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Laat je Dey draaien
Na you I dey locate
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Baby draaien
Draaien
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Baby draaien
Na you I dey locate
Draaien
Waarom draai je?
Meisje dat ik leuk vind als je draait
Zie met je yansh gewoon Dey fluctueren
En alles wat ik haat, haat ik niet.
O ma ri me en corporate
Ik krijg geld zoals Bill Gates.
Als ik je vader ontmoet, kniel ik neer.
En als hij geen gree is gaan we debatteren.
Ahhh
Voor uw informatie
Kom, ik geef je de update.
Ik ga uit met de meisjes die wij opleiden
Geen analfabeet zijn
Wey Dey frustreren
♪ Come baby girl make we relate ♪
Alles wat je wilt dat ik organiseer
Blauwe pali
Rode pali
Waar je ook heen wilt we gaan migreren
Of je het nu leuk vindt of niet
Hoor de gbedu je schudt met je kont
Dans als je geen dans commot ik geloof of je het leuk vindt of niet
Als je de gbedu hoort, schud je met je kont.
Dans als je niet wilt dansen
Waarom kom je dey hoor dey mijn dormot commot blokkeren
Hartenwens
Daarom heb ik mijn ziel in brand gestoken.
Mijn liefde voor jou gaat niet verloren
Daarom
Jij mijn verlangen
Jij bent degene die ik nodig heb.
O de gbe mi saya
Ik ben nieuw in de stad.
Ik vind het leuk als je roteert.
Baby roteren (voor nu laat je draaien)
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Laat je Dey draaien
Na you I dey locate
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Baby draaien
Draaien
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Baby draaien
Na you I dey locate
Draaien
Hey
Goed meisje.
Ik hou van dat meisje met het mooie haar.
Ehh
Goed meisje.
I like my girl with the bow bow leg
Ehhhh
Goed meisje.
Bel dat meisje met het fijne meisje.
Ze is mijn meisje met de grote ***
Ik hou van mijn meisje met de grote ***
Of je het nu leuk vindt of niet
Hoor de gbedu je schudt met je kont
Dans als je geen dans commot ik geloof of je het leuk vindt of niet
Als je de gbedu hoort, schud je met je kont.
Dans als je niet wilt dansen
Waarom kom je hier Dey block my dormot commot
Guan guan guan guan guan
Guan guan guan
Wie gaat er naar mama ' s huis?
Na W. C wey come this house
Waar is je vader?
Papa
Ik smeek je om te vertrekken.
I want make she be my honey
Zie dit je dochter verlaat am voor mij)
Ik ben nieuw in de stad.
Ik vind het leuk als je roteert.
Baby roteren (voor nu laat je draaien)
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Laat je Dey draaien
Na you I dey locate
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Baby draaien
Draaien
Ik ben nieuw in de stad.
Door jou ga ik verhuizen.
Baby draaien
Na you I dey locate
Draaien
Waarom draai je?
Meisje dat ik leuk vind als je draait
Zie met je yansh gewoon Dey fluctueren
En alles wat ik niet haat
O ma ri me en corporate
Ik krijg geld zoals Bill Gates.
Als ik je vader ontmoet, kniel ik neer.
En als hij geen gree is gaan we debatteren.
Mavin ... mavin ... mavin ... …