The Motet — Kalakuta Show songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Kalakuta Show" van The Motet.

Songteksten

Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax

Songtekstvertaling

Laten we ergens over praten.
We praten nooit eerder en
We zien elkaar elke dag.
(Ahh...Ohhh...Sh-sh-sh-sh-sh-sh)
Kijk de man he Dey waka
Hungry dey ren voor hem Gezicht
Him pepeye * cap for him head
Him kaki woolen shirt voor hem lichaam
Hem trouser Dey vliegen boven Hem knie
De mensen die we in dienst hebben
Geef hem toestemming om het ding te dragen.
Weh bad
Dem geeft hem toestemming om baton te dragen.
Dem geeft hem een vergunning om traangas te vervoeren.
Dem geeft hem toestemming om kogel te dragen.
Hij past ook in een Draagmand voor bescherming.
We zien elkaar elke dag.
Nee, dat gebeurt elke dag.
Eendaagse
Eendaagse
Alles verandert.
Eendaagse
Eendaagse
Alles verandert.
Eendaagse
Eén dag-Kalakuta Show
Eendaagse
Eendaagse
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem zorg ervoor dat dem
Gebruik traangas, baton & bullet
Dem gebruik ze mand
Ook voor bescherming
Dem doe één ding
Dem nooit eerder doen
Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring ... cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Kijk omheining dem break
Kijk poort dem fall
Iedereen rennen.
Kijk hoofd dem break
Kijk, bloed hem Dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Kijk loya, him Dey come, advocaat.)
Hem loya him Dey come
Kijk loya dem beat
Kijk naar hem Dey ren
Kijk naar hem Dey ren
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Orgel solo
Sax solo
Einde met bass / percussie onder Solo-sax