Sunny Neji — Jagajaga songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Jagajaga" van Sunny Neji.

Songteksten

I don pass Ten, I don pass Twenty
I don pass even Thirty sef
Time don reach for to marry
Na him I face village
Dem say village na dem sabi love
Dem say village girl go take care of me So kia-kia I don land village
Kia-kia I don marry my wife
Kia-Kia I carry am come town
Kia-Kia we don settle down oh Make we do as husband and wife dey do oh Wahala!
Palava!
Wahala wear cover shoe eh-eh
Wahala (ololo)
Palava!
I want to chop Ogbono soup today
Wahala!
Palava!
Wahala carry hand bag eh Wahala! (ayaya)
Palava!
My village girl e don comot for gear oh
(Clear road for jaga-jaga)
Oh comot for road for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e no get brake oh
(Clear road for jaja-jaga)
I say comot for jaga-jaga
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don psychedelic oh
(Clear road for jaja-jaga)
Jaga-jaga Jaga-jaga
My village girl e don become Oyinbo (White)
(Clear road for jaja-jaga)
Comot for for jaga-jaga, Eh!
All my friends dem don run away
All my neighbors be my enemy…
Now I know
Good character, no be village monopoly
Bad character, no be township
Woman wey good e good oh Woman wey bad e bad oh…
E no matter whether na village or town e come from
Make we do as husband and wife dey do oh Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala wear cover shoe eh-eh
Wahala (ayaya)
Palava!
I want to chop Ogbono soup today
Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala carry hand bag eh-oh!
Wahala! (ayaya)
Palava!
My village girl e don comot for gear oh
(Clear road for jaga-jaga)
Comot for road for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e no get brake oh
(Clear road for jaja-jaga)
I say, comot for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don psychedelic eh
(Clear road for jaja-jaga)
Make una comot for road for Jaga-jaga Jaga-jaga oh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don become Oyinbo ei (White)
(Clear road for jaja-jaga)
Comot for for jaga-jaga
(Clear road for jaja-jaga)
My village e don enter town oh
(Clear road for jaja-jaga)
Make una comot for jaga-jaga oh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl don become lady
(Clear road for jaja-jaga)
My village begin chop spagehiti
(she no dey chop am before oh)
My village don dey chop salad oh I surprise oh

Songtekstvertaling

Ik passeer er tien, ik passeer er twintig.
Ik passeer zelfs dertig sef.
Tijd om te trouwen.
Na him I face village
Dem say village na dem sabi love
Dem say village girl go care of me So kia-kia I don land village
Kia-kia ik trouw niet met mijn vrouw
Kia-Kia I carry am come town
Kia-Kia we settelen ons niet Oh laat ons doen als man en vrouw Dey do oh Wahala!
Palava!
Wahala draagt een hoesschoen.
Wahala (ololo))
Palava!
Ik wil vandaag Ogbono soep hakken.
Wahala!
Palava!
Wahala draagt handtas eh Wahala! (ayaya)
Palava!
Mijn dorpsmeisje e don comot for gear oh
(Vrije weg voor jaga-jaga)
Oh komot voor weg voor jaga-jaga eh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorpsmeisje e geen remmen oh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Ik zeg comot voor jaga-jaga
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorpsmeisje e don psychedelic oh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Jaga-jaga Jaga-jaga
Mijn dorpsmeisje e don wordt Oyinbo)
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Comot voor jaga-jaga, Eh!
Al mijn vrienden dem don lopen weg
Al mijn buren zijn mijn vijand.…
Nu Weet ik het.
Goed karakter, geen dorpsmonopolie.
Slecht karakter, geen township
Vrouw wey good en good Oh Woman wey bad en bad oh…
Het maakt niet uit of het dorp of de stad e uit
Laat ons doen als man en vrouw Dey do oh Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala draagt een hoesschoen.
Wahala (ayaya)
Palava!
Ik wil vandaag Ogbono soep hakken.
Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala draagt handtas eh-oh!
Wahala! (ayaya)
Palava!
Mijn dorpsmeisje e don comot for gear oh
(Vrije weg voor jaga-jaga)
Comot voor weg naar jaga-jaga eh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorpsmeisje e geen remmen oh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Ik zeg, comot voor jaga-jaga eh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorpsmeisje e don psychedelic eh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Maak een comot voor weg naar Jaga-jaga Jaga-jaga oh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorpsmeisje e don word Oyinbo ei)
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Comot voor jaga-jaga
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorp en don komen de stad in
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Maak een comot voor jaga-jaga oh
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorpsmeisje don wordt Dame
(Vrije weg voor jaja-jaga)
Mijn dorp begint chop spagehiti
(ze geen dey chop am voor oh)
Mijn dorp don dey chop salade Oh I surprise oh