P-Square — Bunieya Enu songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Bunieya Enu" van P-Square.

Songteksten

Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
Now, put your hands in the air
Wave’em up like you just don’t care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh Na wetin remain oh Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh No do gragra, no send them oh Come join body, make we blend them oh Make you dey tell them sey
Thank God its Friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh That’s why we celebrate
Let’s celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh Oooh
I’m so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too much)
We thank God oooh
You too much oh (I say) you too much oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu

Songtekstvertaling

Oh oh oh oh oh!
oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
Als we vieren
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya ENU
Als we vieren
We danken God oooh
Baba je bent te veel oooh
We danken God oooh
Je bent te veel oh, Je bent te veel Oh Chei, zie je
De manier waarop we dit geld uitgeven geen dey vrees me (vrees me)
Ik heb zoveel mensen die wey dem dey daagde me uit.)
Ba-ba terug in de tijd niemand stuurt me nu dem kom dey bij me in de buurt, want dem wil me zien falen
Godzijdank is het vrijdag (vrijdag)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Ik ben zo opgewonden .)
Dus iedereen laat je stijl zien.
Als we vieren
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya ENU
Als we vieren
We danken God oooh
Baba je bent te veel oooh
We danken God oooh
Je bent te veel oh, Je bent te veel oh dat is waarom we vieren
Laten we het vieren.
Handen omhoog.
Wave 'em up like you just don' t care (care)
Ik weet dat we champagne drinken.)
Jubileum en niet klagen oh Na dus we dey do am elke dag
Kpata Kpata we knielen neer Dey bidden
Verspreid ze, dey ga beginnen met dey craze oh Na wetin blijven Oh ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Dus let niet op hen oh nee doe gragra, stuur ze niet Oh kom bij het lichaam, laat ze mengen Oh laat je ze zien
Godzijdank is het vrijdag (vrijdag)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Ik ben zo opgewonden .)
Dus iedereen laat je stijl zien.
Als we vieren
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya ENU
Als we vieren
We danken God oooh
Baba je bent te veel oooh
We danken God oooh
Je bent te veel oh, Je bent te veel oh dat is waarom we vieren
Laten we het vieren.
Terwijl we vieren, vieren we Dey jubilate.
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we Dey bereken, U dey speculeren
Ik stuur ze niet Oh, nee stuur ze dan oh maar gelukkig is het vrijdag en ik ga rock ben als mijn bai-day
Oh Oh Oh Oooh
Ik ben zo opgewonden .)
Dus iedereen (eeeh))
Beweeg je lichaam (eeeh))
Bunieya ENU Bunieya ENU
Buni be nu ya ENU, As we dey vieren
Bunieya ENU Bunieya Enu
Bunie nu ya ENU
Als we vieren
We danken God Oh, Baba je te veel ooh (baba je te veel)
We danken God oooh
Je bent te veel oh (Ik zeg) je bent te veel Oh Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, als we vieren
Buni be nu ya ENU, Buni be nu ya ENU
Buni be nu ya eeeh!
Als we vieren
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu