OG Ron C — Somebody songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Somebody" van OG Ron C.
Songteksten
Yeah ehh ehh
OG yeah yeah yeah yeah
Back then when i been start
Them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala i no fit dey here
Free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage den
them screaming because the wan c ma face
So if them gimme water, baba change to wine and make everything fine
When the gimme wahala baba give them double, baba give them trouble
When the gimme water baba change am to wine and make everything fine
When them gimme trouble baba give
them double, baba give them trouble i say
Somebody.
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Wetin life go give you no get rival
Everything you need it dey for bible
Dem no born me with silver spoon
But me self like to party
That is why night and day i dey grind and pray me self like maserati
Mama said this life na passage if you take am to your advantage
Say before you know know know you no need the packaging
Back then when i been start
Them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala
I no fit dey here free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage
And them be screaming because them wan see my face
So when them gimme me water
Baba change am to wine, and make everything fine
When them gimme wahala,
baba give them double, baba give them trouble
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
If you want to make a move
My brother man be holy
You gats to move smart
You gats to jeje
You gats to give God the glory
Back then when i been start
them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala i
no fit dey here free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage
And them be screaming because the wan see my face
When the gimme water
Baba change am to wine
And make everything fine
When them gimme wahala
Baba give them double, baba give them trouble
Somebody yeah yeah
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
High…
Issa wavebuoy thing yea
O, G yeah yeah yeah yeah
Ricky lo se beat ohh
Somebody
Somebody
Somebody
High…
(end)
Songtekstvertaling
Ja.
OG ja ja ja ja ja ja
Toen ik begon
Ze vertellen me dat de reis erg ver is.
Ik keek naar ze op Ik zei geen wahala ik pas dey niet hier
Bevrijd me I gats overleven
Dus pakte ik mijn pen om te schrijven.
I no wan end up for 9-5
I wan end up for big stage den
ze schreeuwen omdat de wan c ma gezicht
Dus als ze me water geven, verandert baba in wijn en maakt alles goed
Als de gimme wahala baba ze dubbel geeft, geeft baba ze problemen.
Als de gimme water baba verandert in wijn en alles goed maakt
Als ze me problemen geven
ze verdubbelen, baba geven ze problemen zeg ik
Iemand.
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
In het leven krijg je geen rivaal
Alles wat je nodig hebt voor de Bijbel
Dem no born me with silver spoon
Maar ik hou van feesten
Dat is de reden waarom ik Dag en nacht dans en bid ik mezelf als maserati
Mama zei dat dit leven na passage als je mij in je voordeel neemt
Zeg voordat je het weet dat je de verpakking niet nodig hebt
Toen ik begon
Ze vertellen me dat de reis erg ver is.
Ik keek naar ze op Ik zei geen wahala
I no fit dey here free me I gats survive
Dus pakte ik mijn pen om te schrijven.
I no wan end up for 9-5
I wan end up for big stage
En ze schreeuwen omdat ze mijn gezicht willen zien.
Dus als ze me water geven
Baba verander in wijn, en maak alles goed
Als ze me wahala geven,
baba geef ze het dubbele, baba geef ze problemen.
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
Als je iets wilt doen
Mijn broeder, wees heilig.
Jullie gats om slim te zijn
Jullie gats to jeje
Jullie gats om God de glorie te geven
Toen ik begon
ze vertellen me dat de reis erg ver is.
Ik keek naar ze op Ik zei geen wahala i
geen fitte dey hier bevrijd me i gats overleven
Dus pakte ik mijn pen om te schrijven.
I no wan end up for 9-5
I wan end up for big stage
En ze schreeuwen omdat de wan mijn gezicht ziet
Als de gimme water
Baba verander am in wijn
En maak alles goed
Als ze me wahala geven
Baba geef ze het dubbele, baba geef ze problemen.
Iemand ja ja
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
Iemand
Hoge…
Issa wavebuoy ding yea
O, G ja ja ja ja ja
Ricky lo se beat
Iemand
Iemand
Iemand
Hoge…
(einde)