Nneka — Suffri songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Suffri" van Nneka.
Songteksten
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of resolutions, naija, naija
We dey talk about revolution, oya but
Tell me where solution dey because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh but nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Bridge:
Suffri, Suffri with my soul oh Suffri, Suffri with my soul oh… yeh yeh yeh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o (X4)
Songtekstvertaling
Una dey praten over ur verkiezingen, Nigerianen, Nigerianen
Wij hebben het over resoluties, Naija, naija
We hebben het over revolutie, oya maar
Zeg me waar Dey oplossing is, want er verandert niets.
We Dey yan, we Dey spray, we dey harke, al deze leugens zo Suffri, Suffri met mijn ziel, jeh jeh jeh
Suffri, Suffri met mijn ziel, Oga je hoort me oh Zeg
Suffri, Suffri met mijn ziel, jeh jeh jeh
Knoei niet met mijn ziel eh Na alleen D rijke man nog steeds dey gewin Oh All d moni waar ik ga Oh nog steeds zie, na alleen arme man Dey lijden
Broer en nog steeds uw wens na mijn bevel, Oh maar niets dey veranderen we gewoon dey yan
We hebben alleen Dey spray, we dey harke, al die leugens
Brug:
Suffri, Suffri met mijn ziel Oh Suffri, Suffri met mijn ziel oh ... yeh yeh
Oga vervult mijn wensen om naar verre plaatsen te reizen
Maar laat mijn ziel niet ten onder gaan. ik ben gekleed in veters.
Als dit leven doorgaat, herinner ik me alles wat ik heb bereikt.
De zonsondergang, de donder en de stormen laten zien dat we echt bedrogen zijn.
Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see misleiding, oh To see us rise we must fall, we must verjonging
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh Jeh o (X4)