Lil Kesh — Life of a Star songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Life of a Star" van Lil Kesh.
Songteksten
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh Yeah!
If I start to yan you… If I start to yan you how the thing dey go And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don’t care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It’s the life of a Star what will I say
What will I say.
Woo igbamii O re body o But the fans still wanna take a Selfie o Most of y’all don’t know what we go through
Its the life of a Star what will I do What will I do… If I start to yan you…
If I start to yan you how the thing dey go And you’re feeling what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me Say e no easy o Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo Them no tell me, Say e no easy o If I start to tell you how the thing dey go You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
If I start to tell you how the thing dey go You go feel what I’m feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Songtekstvertaling
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh oh oh oh ja!
Als ik begin te yan je... als ik begin te yan you how the thing Dey go And if you 're feel in what I' m feeling in ma soul
Ik leef het leven van een ster
Omo ko easy rara
Maar Imma blijf marcheren en ga met de stroom mee
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi, Ik wil het geld.
Maar de prijs die ik betaal
Omo no be joke, OMO no be joke
Ha! Ik herinner me toen ik hunkerde naar de roem
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Alleen als ik de prijs wist die ik moet betalen.
Dat de mensen zullen vergeten dat we nog steeds hetzelfde zijn
Ik zie er misschien goed uit.
Maar mijn zak droog
Maar het kan de jongens niet schelen.
Geef ze een bar.
Shebi jij bent kesh
En je rijdt in een benz
Laat iets vallen.
Laten we buigen
En soms ben ik backstage
Ik voelde me down Omdat ik een slechte dag had.
En ik kom nog steeds opdagen als ik op het podium klim.
Het is het leven van een ster wat zal ik zeggen
Wat moet ik zeggen?
Woo igbamii O re body O maar de fans willen nog steeds een Selfie nemen O De meesten van jullie weten niet wat we doormaken
Het is het leven van een ster wat zal ik doen wat zal ik doen... als ik begin te yan je…
Als ik je vertel hoe het gaat en je voelt wat ik voel in mijn ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko easy rara
Maar Imma blijf marcheren en ga met de stroom mee
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi, Ik wil het geld.
Maar de prijs die ik betaal
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh oh MO fe dogun mo Fe dogbon
MO fe dolokiki laye
Ik weet het niet zeg, er is veel voor nodig om een ster te zijn
Ze zeggen niets.
Omdat je ster bent, reageer je niet.
Als ik je vertel hoe het gaat voel je wat ik voel in m ' n ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko easy rara
Imma blijf marcheren en ga met de stroom mee
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi, Ik wil het geld.
Maar de prijs die ik betaal
Omo no be joke
Oh Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi, Ik wil het geld.
Maar de prijs die ik betaal
Omo no be joke
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Als ik je vertel hoe het gaat voel je wat ik voel in m ' n ziel
Ik leef het leven van een ster
Omo ko easy rara
Imma blijf marcheren en ga met de stroom mee