Kc Presh — Sio Nkpo songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Sio Nkpo" van Kc Presh.
Songteksten
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Put your hands up
For the very first time I wanna talk this talk
Am a full time full grown calabar man
My name is Eniedi Akpan Udoh-Udoh
Everybody like to dey make jess of me
Because of the way wey we dey talk
Mbok a she mi ye Ku se ami ntodo Ku mara nsen tan ke tan ake mfo
The talk wey we talk is not our fault when God dey share language we come commot
Before we come back language don finish
When we call Yunction everybody go laugh
When we call Yonson everybody go laugh
When we call champion everybody go laugh
When I make sentence like Young young boys and young young girls
Dem dey laugh because they like my language if you like my language let me see
your hands up now
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Put your hands up
One Monday morning as I dey go work
I come enter bus for Ojuelegba
when I come reach for my own bus stop conductor come own me change ten naira
When I come drag my change with conductor everybody inside the bus come start
to dey laugh
I come dey ask them weytin dey make una laugh
They say the way I dey talk na him dey make them laugh
I travel I travel I enter calabar
When I reach calabar e bi like small London dem clean dem clean dem clean
everywhere
I come see the reason why dem say we like concert
I come enter one restaurant for calabar
I come tell the woman make she give me cassava
I come ask her what type of soup una get?
she come tell me say dem get edika-ikon, dem get afan soup and abak soup
I come tell make she give me afan soup
Before I eat finish I no come belle full
I come tell the woman make she give me cat pepper soup
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Songtekstvertaling
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Handen omhoog.
Voor het eerst wil ik dit gesprek voeren.
Ben een fulltime volwassen calabar man
Mijn naam is Eniedi Akpan Udoh-Udoh
Iedereen houdt ervan om jess van me te maken.
Door de manier waarop we praten
Mbok a she mi ye Ku se ami ntodo Ku mara nsen tan ke tan ake mfo
Het gesprek waar we over praten is niet onze schuld als God dey de taal delen we komen commot
Voor we terugkomen, taal don finish.
Als we Yunction noemen iedereen ga lachen
Als we Yonson bellen, gaan we lachen.
Als we kampioen roepen, gaan we lachen.
Als ik straf maak als jonge jongens en jonge meisjes
Dem dey lachen omdat ze van mijn taal houden als je van mijn taal houdt laat me eens kijken
handen omhoog.
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon
Handen omhoog.
Op een maandagmorgen als ik ga werken
Ik kom de bus in voor Ojuelegba
als ik mijn eigen bushalte conducteur kom halen, verander ik tien naira
Als ik kom Sleep mijn wisselgeld met conducteur iedereen in de bus kom beginnen
om te lachen
Ik kom dey vragen weytin dey maak una aan het lachen
Ze zeggen hoe ik praat na hem Dey laat ze lachen
I travel I travel I between calabar
Als ik in calabar e bi ben als klein Londen dem clean dem clean dem
overal
Ik kom kijken waarom dem zegt dat we van concert houden.
Ik kom een restaurant binnen voor calabar.
Ik kom de vrouw vertellen dat ze me cassave geeft.
Ik kom haar vragen wat voor soep una krijgt?
ze kwam me zeggen dem haal edika-ikon, dem haal afan soep en abak soep
Ik kom je vertellen laat ze me afan soep geven
Voor ik eet, kom ik niet vol.
Ik kom de vrouw vertellen dat ze me cat peper soep geeft.
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon sio nkpo
Siu Ubok keyon