Ice Prince — No Die Tomorrow songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "No Die Tomorrow" van Ice Prince.

Songteksten

Chai!
Yes aii
They don’t know
My mommy tell me say,
Watch out for the snakes and watch out for the pythons
And jargo tell me say,
Open up me soul, when the people turn the mic on Zamani boy kill another one
Kicks with my louie and vuitton
Badman all of them around
Me take their words worth like ah dem quran
Charlie make i see space
Ati re the ball step
Make i introduce you to sammy, that be my jos friend
Rappers taking shots at me cause i’m killing i’m off them
Kpooyaka kpooyaka
Now this girl feeling like us fam
2015, na im be the question
My people dey anticipate who go be the next one
Well afterall, we know say allah dem go rig election
Upcoming artiste no fit afford money for session
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz if i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
This was copied from free naija lyrics dot com
And i wonder why,
Some people dem thief money and dem ah carry dey go,
I wonder why…
Some people dem ah sleep for bridge with no place to go Politicians dem ah cover up the truth
We bringing up corruption in the youth
See the kind of money all of dem ah loot
Terrorist dem ah gather more recruit
Even if we diss them, shebi dem go listen
Before you know it, dem go say five billion is missing
And even if you suffer dem no go see am like big thing
Ask the people wey dey for jos, na we be victim
Zamani boy kill another one
And all their children instagram na louie and vuitton
See me no fear no badman, all of dem ah run
Government dey take their words but that one no be haram
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na na rain fall down
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na… kpooyaka!
They bring me down
Shebi dem go cure my craze
Get your juju make you carry am go Jehovah dey surround my place
Yeah hey there,
They call me ice prince zamani
Kids call me ish prish,
They go like uncle ish prish
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
Okay,
Me and my grip boyz,
We no dey look face
And if you bite this omo,
That one na tooth ache
See we are the warriors, we dey look up to 2face
But me and stickerboy na mostly hoodos we dey cook plate
Who gives a f*ck door; weak bar
Shebi na ice prince don dey become a big star
Shebi na meek mill don dey invite am come milly
How i go pay attention when niggas dey talk silly
Na which kind kpekere be this
Oh lesele be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Put me on top my game oh Na which kind kpekere be this,
Kpekere be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Na na na na na na… sammy gyan!
Put me on top my game oh…

Songtekstvertaling

Chai!
Ja, allemaal.
Ze weten het niet.
M ' n moeder zegt:,
Pas op voor de slangen en pas op voor de pythons.
En jargo, Zeg me:,
Open mijn ziel, als de mensen de microfoon op Zamani richten, dood er dan nog een.
Kicks met mijn louie en vuitton
Iedereen is er slecht aan toe.
Ik neem hun woorden als AH dem Koran
Charlie laat me ruimte zien.
Ati re the ball step
Laat ik je voorstellen aan sammy, dat is mijn jos vriend
Rappers die op me schieten omdat ik dood ben ik van hen af
Kpooyaka kpooyaka
Nu voelt dit meisje zich als ons
2015, na im be the question
Mijn mensen anticiperen op wie de volgende wordt.
We weten dat allah de verkiezingen moet veranderen.
Aankomende artiest no fit veroorloven geld voor sessie
Zie me, Ik ben niet bang voor een andere man.
Want als ik vandaag niet sterf, ga ik morgen niet dood.
Maak dem open mijn garen
Want als ik vandaag niet huil, ga ik morgen niet liegen.
Jehova don bless my ramadan
Zet me op mijn basis na na na
Maak dem open mijn garen
Zet me op de top van mijn spel Oh heer!
Dit werd gekopieerd van de vrije Naija teksten dot com
En ik vraag me af waarom,
Sommige mensen dem thief geld en dem ah carry dey go,
Ik vraag me af waarom.…
Sommige mensen slapen voor een brug zonder plaats om te gaan politici verbergen de waarheid
We brengen corruptie in de jeugd
Zie het soort geld al dem ah buit
Terrorist dem ah verzamel meer rekruut
Zelfs als we ze dissen, gaan ze luisteren.
Voor je het Weet, gaat dem zeggen dat er vijf miljard ontbreekt.
En zelfs als je lijdt dem ga niet naar me toe als groot ding
Vraag de mensen die wey dey om jos, na we zijn slachtoffer
Zamani jongen, dood er nog een.
En al hun kinderen instagram na louie en vuitton
Zie me geen angst geen boef, alles van dem ah run
Regering dey neemt hun woorden aan maar dat niemand haram is
Zie me, Ik ben niet bang voor een andere man.
Want als ik vandaag niet sterf, ga ik morgen niet dood.
Maak dem open mijn garen
Want ik huil vandaag niet, ik ga morgen niet liegen
Jehova don bless my ramadan
Zet me op mijn basis na na na
Maak dem open mijn garen
Zet me op de top van mijn spel Oh heer!
Ze schieten ah magazine neer, bannen de poort naar de jeugd
Na Na Na Na Na rain fall down
Ze schieten ah magazine neer, bannen de poort naar de jeugd
Na na na Na Na... kpooyaka!
Ze brengen me naar beneden.
Shebi dem ga mijn Rage genezen
Pak je juju zorg dat je am gaat Jehovah Dey omsingel mijn plaats
Hallo daar.,
Ze noemen me ice prince zamani.
Kinderen noemen me ish prish.,
Ze gaan als oom ish prish.
Zie me, Ik ben niet bang voor een andere man.
Want als ik vandaag niet sterf, ga ik morgen niet dood.
Maak dem open mijn garen
Want ik huil vandaag niet, ik ga morgen niet liegen
Jehova don bless my ramadan
Zet me op mijn basis na na na
Maak dem open mijn garen
Zet me op de top van mijn spel Oh heer!
Oké,
Ik en mijn grip boyz,
We kijken niet naar hem.
En als je deze OMO bijt,
Die ene na tand doet pijn.
Zie je, wij zijn de krijgers, wij kijken naar 2face
Maar ik en stickerboy na meestal hoodos we dey kookplaat
Wie geeft een f * ck deur; zwakke staaf
Shebi na Ice prince don Dey wordt een grote ster
Shebi na meek mill don dey invite am come milly
Hoe ik ga opletten als negers Dom praten
Na welke soort kpekere zijn dit
Oh lesele zij dit…
Alle, Na welke soort kpekere is dit
Zet me op de top van mijn spel oh Na welke soort kpekere zijn dit,
Kpekere zij dit…
Alle, Na welke soort kpekere is dit
Na na na Na Na Na... sammy gyan!
Zet me op de top van mijn spel oh…