Frank Edwards — Keleya songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Keleya" van Frank Edwards.
Songteksten
Rich boy ee!
Nothing do me! Ee!
It’s your one and only! Ee!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I’ve been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i’ve been lifted
Dare not touch, am the apple of God’s eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma! With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star
Songtekstvertaling
Rijke jongen!
Niets doet me iets! Ee!
Het is je enige echte! Ee!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In het gebouw
Eén ding is zeker, je past niet. trek me naar beneden.
Want ik ben hoger opgetild
God dey mijn zij, Ik val niet op de grond
Ja, ik ben opgetild.
Durf niet aan te raken, ben de appel van Gods oog
Niets doet mij en niets past mij
Vlieg als een adelaar, brul als een leeuw
Na baba God do am
We gaan hem nu loven.
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma! Met jou ben ik nergens bang voor.
Met jou schud ik niet, ik beef niet
Eén ding is zeker.
Ik laat je niet gaan.
Niet als ik het zeg.
Je maakt me gek.
Overal felle lichten
Jij bent dey make me shine
Je maakt het goed.
En iedereen weet het!
Vlieg als een adelaar, Na baba God do am
We gaan hem niet loven.
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma x4
Rock town in het gebouw
Rijke jongen, Ik ben een rockster