Fela Kuti — Yellow Fever songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Yellow Fever" van Fela Kuti.

Songteksten

Different different fever na him dey
Different different fever na him dey
Different different fever na him dey
Different different fever na him dey
Malaria fever nko? (He dey!)
Jaundice fever nko? (He dey!)
Hay fever nko? (He dey!)
Influenza fever nko? (He dey!)
Inflation fever nko? (He dey!)
Freedom fever nko? (He dey!)
Yellow fever nko? (He dey!)
Na him dey bring the matter now he dey!
Yellow fever nko? (He dey!)
Na him dey bring the matter now he dey!
I say tell them make them hear (You say!)
All fever na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Hay fever na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Malaria na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Jaundice na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Influenza na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Inflation na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Freedom na sickness (You say!)
Original sickness (You say!)
Yellow fever nko? (You say!)
Original and artificial he dey!
Yellow fever nko? (You say!)
One more…
Original and artificial he dey!
Bom bom bom, tell me now…
Original catch you
Your eye go yellow
Your yansh go yellow
Your face go yellow
Your body go weak
I say but later if you no die inside
The yellow go fade away
Artificial catch you
You be man or woman
Na you go catch am yourself
Na your money go do am for you
You go yellow pass yellow
You go catch moustache for face
You go get your double colour
Your yansh go black like coal
You self go think say you dey fine
Who say you fine?
Na lie, you no fine at all!
At all, na lie!
My sister, who say you fine?
Na lie, you no fine at all!
At all, na lie!
Yellow fever
You dey bleach, o you dey bleach!
You dey bleach, o you dey bleach
African mother
You dey bleach, o you dey bleach
Sissi wey dey go
Yellow fever
Stupid thing
Yeye thing
Fucking thing
Ugly thing
Yellow fever
You dey bleach, o you dey bleach
African mother
You dey bleach, o you dey bleach
Sissi wey dey go
Yellow fever
Now to the underground spiritual game
Underground where dey down for school
Over there for school, yes
Where dey go say: teacher
Oya!
Teacher!
Who steal my bleaching?
My precious bleaching?
I buy am for shopping
For forty naira
How I go yellow?
How I go find out?
I go die o
I go die o
I go die o
According to complaint
Complaint must get answer
I beg please, help me help teacher
Oya, foolish
Oya!
Foolish!
Who steal your bleaching?
Your precious bleaching?
You buy am for shopping
For forty naira
You self all yellow
How you go find out?
Your face go yellow
Your yansh go black
Your moustache go show
Your skin go scatter
You go die o
You go die o
You go die o
You go die o
You dey bleach, o you dey bleach!
You dey bleach, o you dey bleach
African mother
You dey bleach, o you dey bleach
Sissi wey dey go
Yellow fever
Stupid thing
Yeye thing
Fucking thing
Ugly thing
Yellow fever
You dey bleach, o you dey bleach
African mother
You dey bleach, o you dey bleach
Sissi wey dey go
Yellow fever

Songtekstvertaling

Andere koorts na hem dey
Andere koorts na hem dey
Andere koorts na hem dey
Andere koorts na hem dey
Malaria koorts nko? He dey!)
Geelzucht koorts nko? He dey!)
Hooikoorts nko? He dey!)
Griepkoorts nko? He dey!)
Inflatiekoorts nko? He dey!)
Freedom fever nko? He dey!)
Gele koorts nko? He dey!)
Na hem Dey breng de zaak nu hij dey!
Gele koorts nko? He dey!)
Na hem Dey breng de zaak nu hij dey!
Zeg dat ze moeten luisteren.)
Alle koorts na ziekte (zeg je!)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Hooikoorts na ziekte (zeg je!)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Malaria na ziekte (zeg je!)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Geelzucht na ziekte (zeg je!)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Griep na ziekte (zeg je!)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Inflatie na ziekte (zeg je!)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Vrijheid na ziekte.)
Oorspronkelijke ziekte (zeg je!)
Gele koorts nko? (Zeg jij!)
Origineel en kunstmatig he dey!
Gele koorts nko? (Zeg jij!)
Nog eentje.…
Origineel en kunstmatig he dey!
Bom bom bom bom, vertel het me nu.…
Origineel catch you
Je oog wordt geel.
Je yansh go yellow
Je gezicht wordt geel.
Je lichaam wordt zwak.
Maar later als je niet van binnen sterft
De gele gaan vervagen
Artificial catch you
Je bent man of vrouw
Ga jij maar.
Na je geld ga doe het voor je
Je gaat geel voorbij geel
Je gaat snorretje voor gezicht vangen.
Ga je dubbele kleur halen.
Je yansh wordt zwart als kolen
Je gaat zelf denken, zeg dat je in orde bent.
Wie zegt dat je in orde bent?
Na lie, je bent helemaal niet in orde!
Helemaal niet, na lie!
Mijn zus, wie zegt dat je in orde bent?
Na lie, je bent helemaal niet in orde!
Helemaal niet, na lie!
Gele koorts
Jij Dey bleach, jij Dey bleach!
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Afrikaanse moeder
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Sissi wey Dey go
Gele koorts
Stom ding.
Yeye-ding
Klote ding
Lelijk ding
Gele koorts
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Afrikaanse moeder
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Sissi wey Dey go
Gele koorts
Nu naar het ondergrondse spirituele spel.
Ondergronds waar dey naar school gaat
Daar voor school, Ja.
Waar dey gaan zeggen: leraar
Oya!
Leraar!
Wie steelt mijn bleekmiddel?
Mijn kostbare bleken?
Ik koop am om te winkelen.
Voor veertig naira
Hoe Ik geel word?
Hoe kom ik erachter?
Ik ga dood.
Ik ga dood.
Ik ga dood.
Volgens klacht
Klacht moet worden beantwoord
Ik smeek u, help me de leraar te helpen.
Oya, dwaas.
Oya!
Dwaas!
Wie steelt je bleken?
Je kostbare bleken?
Je koopt am om te winkelen.
Voor veertig naira
Je bent zelf helemaal geel.
Hoe ga je erachter komen?
Je gezicht wordt geel.
Je yansh wordt zwart.
Je snor laat je zien.
Je huid verspreidt zich.
Je gaat dood.
Je gaat dood.
Je gaat dood.
Je gaat dood.
Jij Dey bleach, jij Dey bleach!
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Afrikaanse moeder
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Sissi wey Dey go
Gele koorts
Stom ding.
Yeye-ding
Klote ding
Lelijk ding
Gele koorts
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Afrikaanse moeder
Jij Dey bleach, o jij dey bleach
Sissi wey Dey go
Gele koorts