Fela Kuti — Power Show songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Power Show" van Fela Kuti.

Songteksten

Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O

Songtekstvertaling

Overal waar je gaat
Overal waar je bent
Iedereen wil power show.
Na verkeerde show O
U bereikt boarder immigratie
Agent dey.
Hij bluft.
Verspil je tijd.
Trek een andere broek aan.
Sommige dey kam dem haar
Den opgeruimd dem-tabel
Den dem Trek dem-stoel
Voor hij gaat, zeg dan dat je daar bent.
Als je niet snel praat
Hij gaat eraan.
Hij gaat schijten kom terug
En jij praat met am.
Dan ben je verbaasd wanneer hij
Shack voor jou
Hij zegt dat je niet mag oversteken.
Je mag vandaag niet oversteken.
Na die tijd dem Start Dem
Power Show O
Na verkeerde show
Ga naar het postkantoor.
Dem go bluff you
Verspil je tijd.
Ik rij je naar boven.
En je dan omver rijden
Maak je lichaam moe.
En dan moe je geest
En ze vermoeien je hele geest.
Ga zeggen geen verandering voor 50 Kobo
Na die keer dem Start ze.
Power Show O
Na verkeerde show O
Auto eigenaar sef him go take
Hij rijdt met de auto.
Op weg
Dan begint hij te kletsen.
Dwaze arbeider
Nonentty, him no get money
Kijk hem sandalen en maak het af.
Kijk naar hem broek e traan voor yansh
Kijk hem singlet en Don dirty finish
Kijk naar hem lichaam en geen bad vanmorgen
Kijk hem in z ' n zak.
Je gaat voor niets lijden.
Je gaat voor niets lijden.
Ken je me niet sha?
Ik ben generaal voor het leger.
Ik ben agent voor het politiebureau.
Ik ben secretaris van de regering.
Jij dwaze arbeider, Nonentity
Je gaat voor niets lijden.
Na die tijd dem Start dem
Power Show
Na verkeerde show O
Power Show
Na triest ding
Na slecht ding
Na verkeerde show O
Kracht na om uw land te helpen
Nvt om je vrienden te helpen
Na verkeerde show O