Fela Kuti — Government Chicken Boy songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Government Chicken Boy" van Fela Kuti.
Songteksten
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
As you wear your watch
And look the time
6 P.M. chicken quench
Kukuru uku
Crooked life, crooked show
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Since the time dem born am
Na back him hand him dey dey
Kukuru uku
The only time wey him hand dey for side
Na when him dey run from fear
Kukuru uku
Try to fly na wahala for am
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Show am plenty chop, na small sens he gets
Na one by one him go chop
Kukuru uku
As he will chop am one by one
Somebody go sweep am from him mouth
Kukuru uku
Now the picture of chicken na begs for you to see
Kukuru uku
My friend tell me … all over… offices dey
1. Okan
Ministery
2. Eji
N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N.B.C. (Nigerian Television Authority)
4. Erin
N.E.P.A. (National Electric Power Authority)
5. Maarun
Water works
6. Mefa
T.N.T
7. Medje
Police force
8. Medjo
Nigerian Army
9. NSO
Nigerian Navy
10. Mewa
Nigerian Airforce
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N.S.O. (Nigerian Security Organisation)
3. Eta
Assembly
4. Erin
Senator
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Permanent secretary
7. Medje
Speaker an’co
8. Medjo
President
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Daily Times
2. Eji
New Nigeria
3. Eta
Punch n’co
4. Erin
Nigerian tribune
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Editor
7. Medje
Secretary
8. Medjo
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa
Inside these offices
See some people who dey work
Some good people
And some bad people who dem dey
The good people na wahala he be for them
An' the bad people na them dey do
An this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey looko
Shaki Shaki don’t catch them
Him crooked
Shaki Shaki don’t catch them
Anywhere you see them dey
Shaki Shaki don’t catch them
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey look dem
Shaki Shaki don’t catch them
Dem bendi
Shaki Shaki don’t catch them
Chicken style bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Boy boy he bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey come, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Give me the file, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
That’s not the file, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can steal, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can kill, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government Chicken Boy oh
Shaki Shaki don’t catch them
Songtekstvertaling
Kukuru uku
Iedereen wordt op tijd wakker om te zien
Kukuru uku
Het is tijd om de koppen bij elkaar te steken.
Meetin ' Oh
Kukuru uku
Het is tijd om de koppen bij elkaar te steken.
Meetin ' Oh
Meetin ' Oh
Meetin ' Oh
Maak ons leven beter dey
Meetin ' Oh
Beter leven maak dey goed gaan
Mugu oh oh
Laat niemand ons voor de gek houden.
Mugu oh oh
Zorg dat niemand ons voor schut zet.
Meetin ' Oh
Maak ons leven beter dey
Meetin ' Oh
Beter leven maak dey goed gaan
Mugu oh oh
Laat niemand ons voor de gek houden.
Mugu oh oh
Zorg dat niemand ons voor schut zet.
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Iedereen wordt op tijd wakker om te zien
Kukuru uku
Het is tijd om de koppen bij elkaar te steken.
Meetin ' Oh
Meetin ' Oh
Kukuru uku
Het is tijd om de koppen bij elkaar te steken.
Meetin ' Oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
Als je je horloge draagt
En kijk hoe laat het is.
18.00 uur kippendamp
Kukuru uku
Crooked life, crooked show
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Sinds dem born am
Na back him hand him Dey dey
Kukuru uku
De enige keer dat we hem Dey aan de kant geven
Na wanneer hij dey vlucht voor angst
Kukuru uku
Probeer na wahala te vliegen voor am.
Na mond hem neem hem mee land
Kukuru uku
Toon me genoeg chop, na small sens hij krijgt
Na een voor een.
Kukuru uku
Zoals hij zal hakken am een voor een
Laat iemand zijn mond opvegen.
Kukuru uku
Nu de foto van kip na smeekt voor u om te zien
Kukuru uku
Mijn vriend vertelde me ... overal... kantoren dey
1. Okan.
Ministery
2. Eji
N. B. C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N. B. C. (Nigeriaanse Televisieautoriteit)
4. Erin.
N. E. P. A. (Nationale Autoriteit Voor Elektrische Energie))
5. Maarun
Waterwerken
6. Mefa
T. N. T
7. Medje
Politie
8. Medjo
Nigeriaans Leger
9. NSO
Nigeriaanse Marine
10. Mewa
Nigeriaanse Luchtmacht
1. Okan.
Maja Maja
2. Eji
N. S. O. (Nigeriaanse Veiligheidsorganisatie))
3. Eta
Vergadering
4. Erin.
Senator.
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Permanent secretaris
7. Medje
Spreker en spreker
8. Medjo
President
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan.
Dagelijkse Tijden
2. Eji
Nieuw Nigeria
3. Eta
Punch n ' co
4. Erin.
Nigerian tribune
5. Maarun
Verslaggever
6. Mefa
Editor
7. Medje
Secretaris
8. Medjo
Gbogbovon
9. NSO
NSO
10. Mewa
In deze kantoren
Zie een paar mensen die dey werken
Sommige goede mensen
En slechte mensen die Dey
De goede mensen na wahala hij is voor hen
En de slechte mensen na hen Dey doen
And this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki vangt ze niet.
Dem let make you Dey looko
Shaki Shaki vangt ze niet.
Hij is corrupt.
Shaki Shaki vangt ze niet.
Waar je ze ook ziet dey
Shaki Shaki vangt ze niet.
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki vangt ze niet.
Dem let make you dey look dem
Shaki Shaki vangt ze niet.
Dem bendi
Shaki Shaki vangt ze niet.
Chicken style bendin
Shaki Shaki vangt ze niet.
Boy boy he bendin
Shaki Shaki vangt ze niet.
Oga dey kom, ja meneer
Shaki Shaki vangt ze niet.
Oga dey go, No sir
Shaki Shaki vangt ze niet.
Geef me het dossier.
Shaki Shaki vangt ze niet.
Dat is het dossier niet.
Shaki Shaki vangt ze niet.
De overheid kan stelen, ja meneer.
Shaki Shaki vangt ze niet.
De overheid kan doden.
Shaki Shaki vangt ze niet.
Overheid Kip jongen oh
Shaki Shaki vangt ze niet.