Timaya — Watta Bambam songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Watta Bambam" van Timaya.

Songteksten

wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh

Songtekstvertaling

wij vinden noch vinden
Ik wil niet dat je dat wordt.
Waarom kijkt una dey in mijn leven?
eh mijn broer we noch B desame eh
je weet dat ik zeg dat je geen sabi bent.
elke dag bid dem dey voor mijn ondergang.
zeg dat ik hem niet vind.
mijn broer.
ben je een heerser?
bent u een heerser?
ben je een heerser?
ben gewoon een slechte jongen van een zeer
goed thuis.
eh mijn familie en frnds knw
ik heb dem verlaten om op mezelf te blijven.
bt nw rite nw I dey make dem home
na me Dey laat mijn mama dey voelen
thuis
zie mijn familie dey zich thuis voelen
zie dis pikin wey piple dem bone
zeg rite nw I dey laat dem dey wachten
zie mijn leven Ik word noch beven
ik en God.
mijn zegen kan niet nemen
nietin CN do me I B God pikin
ik ben een heerser.
ik ben een heerser.
we vinden je niet.
dat wil ik ook niet.
je wordt ...
waarom een jst dey in mijn leven kijken
ik weet het niet.
d way I dey find u nor sabi eh
elke keer als u wilt klampte eh
laat iedereen me verlaten.