The Motet — Roforofo Fight songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Roforofo Fight" van The Motet.

Songteksten

Roforofo fight…
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh

Songtekstvertaling

Rofofo-gevecht…
Uit de stad Abeokuta
Vertaling naar het Engels:
Ze scheurt pata, hij scheurt buba
Ze scheurt pata, hij scheurt buba
Ze scheurde broek, hij scheurde broek
Ze scheurde broek, hij scheurde broek
Ze trekt aan het ding, hij scheurt het ding
Ze trekt aan het ding, hij scheurt het ding
Alle don verspreiden
Uit de stad Abeokuta
Wegkomen
Rot op.
Wie ben jij?
Ga en sterf.
Rot op.
Wegkomen
Wie ben jij?
Ga en shit.
Je bent gek.
Ik heb geen Rage.
Rot op.
Wie ben jij?
Na twee mensen Dey yab so
Na twee mensen Dey yab so
Waar zijn ze?
Waar zijn ze?
Luister nu naar me.
Huh!
Twee mensen Dey yab
Publiek Dey look
Roforofo dey
Twee mensen Dey yab
Publiek Dey look
Roforofo dey
Ga je kijken?
Rofofo gevecht eh
Hoor je me?
Rofofo gevecht eh
Als je in de menigte zit, kijk dan.
Als u uzelf
Je bent zelf dey tussen de menigte wey Dey kijken
En je vriend.
Je vriend dey tussen de twee wey Dey yab
Vertel het am, vertel het am, vertel het am, vertel het am
Zeg tegen am dat hij niet moet vechten.
Laat hem niet vechten.
Laat hem niet vechten want Roforofo dey
Je vriend don vex.
Hem don vex patapata, hem niet horen
Je vriend don vex.
Hem don vex patapata, hem niet horen
Door en door
Door en door het gevecht start
Door en door
Door en door hen gaan vallen voor rofofo o
Hun gezicht, ga naar het dak van hun gezicht.
Die yansh, ga naar roforofo yansh.
Het lichaam is voor het lichaam.
Je weet het niet
Je weet niet wie je vriend is
Help je vriend.
Alleen maar omdat roforofo dey
Als je je vriend wilt helpen
Roforofo ga wrijven voor je gezicht
Als je je vriend wilt helpen
Roforofo ga voor je yansh wrijven.
Zeg tegen am dat je hem geen vloek moet geven.
Je vertelt het aan mij voordat je hem niet laat vechten o
Laat hem niet vechten.
Laat hem niet vechten want roforofo dey
Luister nu naar me.
Huh!
Rofofo, verander ze.
Ze lijken wel een tweeling.
Je weet niet wie wie is
Rofofo, verander ze.
Ze lijken wel een tweeling.
Je weet niet wie wie is
Je kent je vriend niet van wie
Je vertelt het niet eerder aan am.
Laat hem niet vechten.
Roforofo dey for there
Twee mensen Dey yab
Publiek Dey look
Roforofo dey
Ga je kijken?
Rofofo gevecht eh
Hoor je me?
Rofofo gevecht eh