Sound Sultan — Mothaland songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Mothaland" van Sound Sultan.

Songteksten

ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
remember nnamdi sell him car
so u go go America
all these People wey been de raise u
still de stay for face me i face u
u promise say u no go fashi them
every other month u go de tachi them
Hillary wey u been promise to marry
still de wait, o' boy she don tarry
when she go see u, na inside ovation
u marry oyinbo from another nation.
use mago mago, get dough
now your oyinbo wife don know
next thing u know, she don go report u
Wetin u know, them don deport u
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 year
e come turn to 2 years
e don go for seven years
but u de serve eleven years
even when your papa die
plus the tears your mama cry
Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
Biodun for Canada
your mama still de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
remember for naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u say u go call e o
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
from Germany… to carry coco enter yankee
but then coco burst for your be-le
rest in peace e o
fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
your papa land, i understand say u de so far away
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from
home, long long way e ei

Songtekstvertaling

ajo o dabile ee
waar je ook heen gaat, laat je proberen terug te komen gebied o
gebied o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
hoe Ik wil... zeg ... dat ik je overal kan bereiken.
u de ... eee
ver. ee e…
dat is niet te zeggen maak u de bone area o
Moederland e oo (na uw gebied)
Chinedu iemand lenen u ego
laat je meenemen carry go Chicago
vergeet niet dat nnamdi hem een auto verkocht.
dus je gaat naar Amerika
al deze mensen zijn we de raise u
maar toch blijf je voor me staan.
beloof me dat je ze niet aanpast.
om de maand ga je de tachi hen
Hillary wey je hebt beloofd om te trouwen
nog steeds wachten, O ' boy ze blijft niet
als ze naar u gaat, na binnen ovatie
je trouwt met oyinbo van een andere natie.
gebruik mago mago, haal deeg
je oyinbo-vrouw weet het niet.
voor je het Weet, rapporteert ze je niet.
We weten dat ze don deporteren.
hoe Ik wil... zeg ... dat ik je overal kan bereiken.
u de ... eee
ver. ee e…
dat is niet te zeggen maak u de bone area o
Moederland e oo (na uw gebied)
ajo o dabile ee
waar je ook heen gaat, laat je proberen terug te komen gebied o
gebied o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u bent say na 1 jaar
e komen tot 2 jaar
zeven jaar lang.
maar u moet elf jaar zitten.
zelfs als je vader sterft
plus de tranen die je moeder huilt
Bayo voor Chicago, zij de miss U voor okoko o
Biodun voor Canada
je moeder is nog steeds de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
vergeet niet voor naija, je krijgt iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
hoe Ik wil... zeg ... dat ik je overal kan bereiken.
u de ... eee
ver. ee e…
dat is niet te zeggen maak u de bone area o
Moederland e oo (na uw gebied)
ajo o dabile ee
waar je ook heen gaat, laat je proberen terug te komen gebied o
gebied o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u zegt u gaat bellen e o
iedereen wacht op je telefoontje.
ote o, waarom doe je zo?
uit Duitsland ... om coco mee te nemen enter yankee
maar toen barstte coco voor je be-le.
rust in vrede
vlieg weg, Ik vraag me af of je op een dag klaar bent om te komen
je vader land, ik begrijp dat je zo ver weg bent.
u bent ver van huis, ver weg van huis, ver weg van huis.
thuis, ver weg