Skales — I Am for Real songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "I Am for Real" van Skales.

Songteksten

Anytime I wake up na ur face I wan dey see without make up Abeg make we no break up Cause I no fit stand to see u take off
I like the way u move
I’ve never seen anything better than you, yeah
U gat me in the mood na ur bottom dey make me feel good, yeah
Ibidi bidi badiday
Na ur love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
Na ur body I wan touch everyday
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey see everyday
Oh oh oh oh Oh oh oh oh
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
DOWNLOAD AUDIO
I promise you good loving
I go be Batman you go be Robin hey hey
Everyday we be balling
None of these haters fit tell me nothing
Look them as them line up yeaay
Them nor want make we turn up yeaay
From sun down to sun up Them dey find ways wey them go divide us yeaay
Ibidi bidi badiday
Na your love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
Na your body I wan touch everyday. yah
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na your face I wan dey see everyday… yah
I am for real
Oh oh oh oh… ye Oh oh oh oh
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real yeah
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
Oh oh oh oh… yea…I am for real yeah
Oh oh oh oh… I am for real yeah
Idibi bidi badiday
Ibidi bidi badiday
Na ur body I wan touch everyday… yeah
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey see everyday
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah…

Songtekstvertaling

Elke keer als ik wakker word na ur gezicht Ik wil Dey zien zonder make-up we maken het niet uit want Ik kan niet staan om je te zien vertrekken
Ik hou van de manier waarop je beweegt
Ik heb nog nooit iets beters gezien dan jij.
Je hebt me in de stemming na ur bottom dey laat me me goed voelen, ja
Ibidi bidi badiday
Na ur love I wan dey feel daily
Ibidi bidi badiday
Na ur lichaam wil ik elke dag aanraken
Ibidi bidi badiday
Ik dank God dat Ik zeg dat je mijn kant op komt.
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey zien elke dag
Oh oh oh Oh oh oh oh oh oh oh
Echt waar.
O baby Ik ben echt
Voor je liefhebbende meisje ben ik echt ja
Ik hoop dat je de deal kent.
Oh mijn baby, baby Ik ben echt ja
O baby Ik ben echt
Voor je liefhebbende meisje ben ik echt ja
Ik hoop dat je de deal kent.
Oh mijn baby, baby Ik ben echt ja
AUDIO DOWNLOADEN
Ik beloof je goede liefde.
Ik ga Batman zijn jij gaat Robin zijn hey hey hey hey
Elke dag zijn we aan het Ballen.
Geen van deze haters hoort me iets te vertellen.
Kijk ze als ze in de rij staan.
Ze willen niet dat we komen.
Van de zon tot de zon op zoek naar manieren om ze te verdelen ons.
Ibidi bidi badiday
Na your love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
Na je lichaam wil ik elke dag aanraken. Ja.
Ibidi bidi badiday
Ik dank God dat Ik zeg dat je mijn kant op komt.
Ibidi bidi badiday
Na je gezicht die ik elke dag wil zien ...
Ik meen het.
Oh oh oh oh... ye Oh oh oh oh oh
Echt waar.
O baby Ik ben echt
Voor je liefhebbende meisje ben ik echt ja
Ik hoop dat je de deal kent.
Oh mijn baby, baby Ik ben echt ja
O baby I am for real yeah
Voor je liefhebbende meisje ben ik echt ja
Ik hoop dat je de deal kent.
Oh mijn baby, baby Ik ben echt ja
Oh oh oh oh ... ja ... ik ben echt ja
Oh oh oh oh oh ... Ik ben echt ja
Idibi bidi badiday
Ibidi bidi badiday
Na ur lichaam wil ik elke dag aanraken ...
Ibidi bidi badiday
Ik dank God dat Ik zeg dat je mijn kant op komt.
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey zien elke dag
Echt waar.
O baby Ik ben echt
Voor je liefhebbende meisje ben ik echt ja
Ik hoop dat je de deal kent.
Oh mijn baby, baby Ik ben echt ja
O baby Ik ben echt
Voor je liefhebbende meisje ben ik echt ja
Ik hoop dat je de deal kent.
Oh mijn baby, baby Ik ben echt ja…