Six Foot Plus — Anwuli songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Anwuli" van Six Foot Plus.
Songteksten
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money
chop my chop my chop my money go
ehn ehn e bin get dis girl wen I know before before
we bin dey gbam gbam two plus two equal to four
hmm you need to see am to get the gist
dis babe correct no be small vital statistics
attacke defence set like no tomorrow
I look for her no know say I look for sorrow
her name na Anwuli
just like for the dis babe take me well well she take me porous
before now no babe don make me Halla
dis one man big wa
big big wa big big wa big big wahala
as I dey yarn wen we first see
you give me good good loving I give you security
Na so I tell am and she no disagree
she become my babe me sef come become her gee
together together naso we come dey Waka
till she Kaka for table the whole matter scatter enh
(una see dis kind tin Anwuli do?)
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money
chop my chop my chop my money go
ehn ehn we just dey
me and am kak
we both agree so we too we come dey rak
ehn dis babe na die she know Wetin dey
she understand my gist no need for me to translate
we just dey flow no yawa like Naija benue
for lokoja we just dey roll like railway
her heart and my heart together dey for court
na for there we go join up
no need to abort
like unwanted pregnancy
I been know dis girl Nancy
but now we don scatter
who dey my mind Anwuli
Naso we dey Naso we blend Naso we see
but like run away Anwuli run away
soldier go soldier come Barack remain
as onyibo talk if no pain then no gain
but my eyes open and tears come dey fall
Wen I check my money Anwuli don barb all
see me see wahala see me see palaver
I look left look right no way
na him I halla chei
(Anwuli don finish me)
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money
chop my chop my chop my money go
panya love na him dis girl show die
I see ayanya as if na hammer bulldozer
na oba grandfather remain for me to see
(onyoshi) dis kind woman sef I never see (at all)
wherever you go
wherever you be
Anwuli Anwuli Anwuli
this jam is for thee wherever u be
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money go
Anwuli you chop my money
chop my chop my chop my money go
Songtekstvertaling
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld af.
hak mijn hak mijn hak mijn geld ga
ik weet het al eerder.
we bin Dey gbam gbam twee plus twee gelijk aan vier
je moet am zien om de essentie te begrijpen.
DIB babe correct geen kleine vitale statistieken
attacke defence set als no tomorrow
Ik zoek haar.
haar naam na Anwuli
net als voor de dis babe neem me goed ze neemt me poreus
voor nu geen babe don maakt me Halla
dis one man big wa
grote grote wa grote wa grote wa grote wahala
als ik Dey garen wen zien we voor het eerst
je geeft me goede liefde Ik geef je veiligheid
Nee dus ik zeg het Ben en ze is het er niet mee eens
ze wordt mijn schatje ik word haar gee
samen naso komen we dey Waka
tot ze Kaka aan tafel krijgt, verstrooit de hele zaak enh.
(una zie dis kind tin Anwuli do?)
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld af.
hak mijn hak mijn hak mijn geld ga
we zijn er net.
ik en am kak
we zijn het er allebei over eens, dus we komen ook.
ze weet dat hij dood is.
ze begrijpt mijn essentie. ik hoef niet te vertalen.
we drijven alleen maar dey no yawa zoals Naija benue
voor lokoja zijn we net dey roll like railway
haar hart en mijn hart samen dey voor het Hof
daar gaan we.
afbreken is niet nodig
zoals ongewenste zwangerschap
Ik ken dis girl Nancy.
maar nu verspreiden we ons niet.
wie dey my mind Anwuli
Naso we dey Naso we mengen Naso we zien
maar als wegrennen Anwuli wegrennen
soldaat ga soldaat kom Barack blijf hier
zoals onyibo praat als geen pijn dan geen winst
maar mijn ogen open en tranen vallen
Wil ik mijn geld controleren Anwuli don barb allemaal
zie me wahala zie me zie palaver
Ik kijk naar links. kijk naar rechts.
na him I halla chei
(Anwuli maak me af)
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld af.
hak mijn hak mijn hak mijn geld ga
panya love na him dis girl show die
Ik zie ayanya alsof na hammer bulldozer
na oba grootvader blijft voor mij om te zien
(onyoshi) dis kind woman sef ik nooit zie (helemaal niet)
waar je ook gaat
waar je ook bent
Anwuli Anwuli Anwuli
deze jam is voor jou, waar je ook bent.
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld weg.
En jij hakt mijn geld af.
hak mijn hak mijn hak mijn geld ga