P-Square — Say You Love songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Say You Love" van P-Square.

Songteksten

Na today, e don tey
Girl you know say me I no dey lie
This is (what you said to me)
You say your love no dey lie
You say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no You say your love no dey die oh See me girl I dey cry
Tell me which kind life be this
Na today eyah e don tey
You say your love no dey lie
E don tey (e don tey)
Make you tell your friends
Wetin dey (Na today)
Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me)
She for talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me)
Girl, anytime I wey dey with you
Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight
Make you fly away
Tell me which kind life be this
Na today eyah e don tey
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don’t need an explanation
Girl why you dey ah-lie
Tell me really why you dey ah-lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind life be this
She don kolo
I swear nobody could believe it girl
No be so
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me)
Cause, anytime wey I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight
Make you fly away
Tell me which kind life be this
Na today eyah e don tey
Ah ah ah
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey face trouble
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die (eyah)
So now baby tell me, who dey lie (eyah)
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don’t need you no more
Make you go, I don’t need you no more
Girl, wetin I do you (make you tell me where I go wrong)
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you (cause this is what you said to me, what you said to me)
Make you go, I don’t need you no more
Girl, wetin I do you (You say your love no dey lie, say your feelings no die,
see me girl I dey cry, make you give me one reason why)
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t need you no more
Girl, I go die o oh ooh
Eh Ei, eh ei eh, oh no You say your love no dey lie,
Say your feelings no die,
See me girl I dey cry,
Make you give me one reason why
Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no

Songtekstvertaling

Na vandaag, E don tey
Meisje, je weet dat ik niet lieg.
Dit is wat je tegen me zei.)
Je zegt je liefde geen dey leugen
Je zegt dat je gevoelens niet sterven.
♪ See me girl I dey cry eyah ♪
Oh nee je zegt je liefde Nee Dey sterf oh zie me meisje Ik huil
Vertel me welk soort leven Dit is.
Na today eyah e don tey
Je zegt je liefde geen dey leugen
E don tey (e Don tey)
Je moet het je vrienden vertellen.
Vandaag)
Meisje je weet dat ik niet lieg Dit is wat je tegen me zei)
Ze zegt dat we ons leven samen doorbrengen.
Ze wil dat ik haar eigen moeder passeer.
Ze wil dat ik haar eigen vader passeer.
Mijn broeders vertellen me welke leugen dit is.
Na vandaag, eyah e Don tey
De dag dat ik je zag, meisje.
Meisje, ik wist dat je een player was.
Omdat je mijn hart wilt breken
En zet me ondersteboven
Meisje je weet dat ik niet lieg Dit is wat je tegen me zei)
Meisje, als ik met je mee mag
Meisje, Ik voel dat je zegt dat je een heks bent.
Laat je wegvliegen.
Vertel me welk soort leven Dit is.
Na today eyah e don tey
Na hetzelfde meisje dat ik zie in mijn beste vriend moto
Oh nee, dat hoeft niet.
Ik heb geen verklaring nodig.
Meisje waarom je dey ah-lie
Vertel me echt waarom je liegt.
Ze zeggen wie zegt, ze zegt dat
Dat ze dat zegt.
Zeg dat niet.
Mijn broers vertellen me welk soort leven Dit is.
Ze don kolo
Ik zweer dat niemand het kon geloven meisje
Nee.
De dag dat ik je zag, meisje.
Meisje, ik wist dat je een player was.
Omdat je mijn hart wilt breken
En zet me ondersteboven
Meisje je weet dat ik niet lieg Dit is wat je tegen me zei)
Want als we bij jou zijn ...
Meisje, Ik voel dat je zegt dat je een heks bent.
Laat je wegvliegen.
Vertel me welk soort leven Dit is.
Na today eyah e don tey
Ah ah ah
Wat is dit voor leven?
Wat voor leven hebben we nu?
We hebben een probleem.
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
♪ The same girl wey I hustle ♪
Ze is een lastpak.
Wie is die babe wey Dey fumble
Zorg dat ze doordraait.
Waarom, Waarom, Waarom Ik ga huilen
Als ik het probeer
Ze liegt en zegt dat ze van je houdt.)
Dus nu baby vertel me, wie Dey liegen (eyah)
Laat ik je vertellen dat ik voor mijn geest krijg
Baby girl, wetin I do you
Ik probeer je te laten weten dat ik het leuk vind dat je mijn moeder passeert.
Dat was toen.
Maar nu heb ik je niet meer nodig.
Laat je gaan, Ik heb je niet meer nodig.
Meisje, ik doe het met je.)
Ik probeer je te laten weten dat ik het leuk vind dat je mijn moeder passeert.
Meisje, Dit is wat je tegen me zei, wat je tegen me zei.)
Laat je gaan, Ik heb je niet meer nodig.
Meisje, wetin ik doe je (je zegt je liefde geen dey leugen, zeg je gevoelens niet sterven,
zie me meisje Ik huil, laat je me één reden geven waarom)
Ik probeer je te laten weten dat ik het leuk vind dat je mijn moeder passeert.
Meisje, ik doe je wat.
Laat je gaan, Ik heb je niet meer nodig.
Meisje, Ik ga dood o ooh
Eh Ei, eh ei eh, oh nee je zegt je liefde geen dey leugen,
Zeg dat je gevoelens niet sterven,
♪ See me girl I dey cry ♪ ,
Geef me één reden waarom
Meisje, Ik ga dood.