P-Square — Oga Police songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Oga Police" van P-Square.
Songteksten
Verse 1
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Chorus
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be this yi e
Oh no (2x)
Verse 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise
Enough chickitos just dey make their choice
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Repeat chorus
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
Repeat chorus (till fade)
For my woman, to my friends
Songtekstvertaling
Vers 1
Ik reed, reed niet zo snel.
Ik ga gewoon jeje, ik niet high
Zie je deze honing?
Ze zag er zo goed uit.
Als ik haar probeer te benaderen
Toen zei ze hallo.
Kom op, schatje, laat je in mijn auto stappen
Ik breng je naar een plek.
We gaan als, ik lieg niet
Laat je ontspannen en je goed voelen.
Want serieus, Ik heb plannen.
Dan opeens zie je ze komen
Ze zeggen dat ik moet stoppen, maar ik weet niet waarom.
Wie zijn dat, de politie
Ze namen mijn papieren van me af.
En Ik zeg Meneer.
Waarom doe je me dit aan?
Chorus
Oga politie e
Dit is het.
Je maakt me nerveus, dey vex me
Welke yawa is dit?
Waarom doe je dit?
Oh, nee
Zie je wel, Ik mis je.
Oga politie e
Dit is het.
Je maakt me nerveus, dey vex me
Welke yawa is dit?
Waarom doe je dit?
Oh no (2x)
Oga politie yi e
Na welke soort yawa zijn deze yi e
Oh no (2x)
Vers 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
Met een vriend uit Amerika
We krijgen geld.
En voor mijn front
Ishiewu en Turkije
Een ander soort shayo.
We maken oog doti
Veel bobo ' s maken het geluid.
Genoeg chickitos maken hun keuze.
Als ik mijn jongen begroet
Begin dey was mijn hand
Ik begin net.
Dan plotseling, zie ze dan komen
Iedereen begint te rennen.
Maar ik weet niet waarom.
Wie zijn dat, de politie
Ze hebben me geboeid.
Dan zeg ik, meneer, na wetin ik doe
Refrein herhalen
Vertel het me.
Na wetin je gaat doen voor dit leven
We gaan je niet lastigvallen.
Ik weet het niet.
Ook al ben je superster
Ze komen je nog steeds in verlegenheid brengen
Vertel het me.
Na wetin je gaat doen voor dit leven
We gaan je niet lastigvallen.
Oga politie e
Dit is het.
Welke yawa is dit?
Nee, nee.
Welke yawa is dit?
Nee, nee, nee, nee, nee, nee, nee, nee, nee
Herhaal refrein (till fade)
Voor mijn vrouw, voor mijn vrienden