P-Square — Mms songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Mms" van P-Square.

Songteksten

Hmmm, MMS
E no dey your eyes oh My love e no dey your eyes oh (your eyes oh)
For your mind oh (for your mind oh)
I be your mugu money spender eh My love e no dey your heart oh (your heart oh)
For your mind oh (for your mind oh)
Na me be the maga wey go enter eh
(I go do anything wey you want
I go give anything wey you need
But I no one be your Mugu Money Spender eh)
As the money don dey (hmm)
Wahala don dey (e don dey)
Look at them figure 8, oh baby na Bombay (na Bombay)
But na God eh, if not na die b dat eh (b dat eh)
Cuz I no reserve eh
B’cuz my baby deserve eh (deserve eh)
We dey ball eh (hmm)
We dey go dubai eh (hmm)
You go see Chicago, Miami straight to France eh (to France eh)
Alhaji, I no be alhaji
I just realize ohhh say
My love e no dey your eyes oh (your eyes oh)
For your mind oh (for your mind oh)
I be your mugu money spender eh My love e no dey your heart oh (your heart oh)
For your mind oh (for your mind oh)
Na me be the maga wey go enter eh
(I go do anything wey you want
I go give anything wey you need
But I no one be your Mugu Money Spender eh)
Girl for my mind oh, I am willing to spend oh (to spend oh)
I dey try oh,(hmm)
buh the baby she bad oh (she bad oh)
As I dey Pray… I don hand am to God oh (to God oh)
Cuz her body dey bent oh And my money dey smell oh (e dey smell oh)
We dey ball eh (hmm)
We dey go dubai eh (hmm)
You go see Chicago, Miami straight to France eh (to France eh)
Alhaji, I no be alhaji
I just realize ohhh say
My love e no dey your eyes oh (your eyes oh)
For your mind oh (for your mind oh)
I be your mugu money spender eh My love e no dey your heart oh (your heart oh)
For your mind oh (for your mind oh)
Na me be the maga wey go enter eh
(I go do anything wey you want
I go give anything wey you need
But I no one be your Mugu Money Spender eh)
Hmmm, MMS, Hmmm (Mugu Money Spender)
Hmmm, MMS, Hmmm
My love e no dey your eyes oh (your eyes oh)
For your mind oh (for your mind oh)
I be your mugu money spender eh My love e no dey your heart oh (your heart oh)
For your mind oh (for your mind oh)
Na me be the maga wey go enter eh
(I go do anything wey you want
I go give anything wey you need
But I no one be your Mugu Money Spender eh)
My love e no dey your eyes o…

Songtekstvertaling

Hmmm, MMS
E no dey your eyes Oh My love e no dey your eyes oh (your eyes oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Ik ben je mugu geld spender eh mijn liefde e no dey je hart oh (je hart oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Na me be the maga wey go enter eh
Ik doe alles wat je wilt.
Ik geef alles wat je nodig hebt.
Maar ik ben je geldschieter niet.)
Als het geld don Dey (hmm)
Wahala don dey (e don Dey)
Kijk naar ze figuur 8, Oh baby na Bombay (na Bombay)
Maar na God eh, zo niet na die B dat eh (B dat eh)
Omdat ik geen reserve heb.
B ' cuz mijn baby verdient eh)
We dey ball eh (hmm)
We gaan naar dubai.)
Je gaat naar Chicago, Miami rechtstreeks naar Frankrijk eh (naar Frankrijk eh)
Alhaji, ik ben geen alhaji.
Ik realiseer me net ohhh zeg
Mijn liefste e no dey je ogen oh (je ogen oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Ik ben je mugu geld spender eh mijn liefde e no dey je hart oh (je hart oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Na me be the maga wey go enter eh
Ik doe alles wat je wilt.
Ik geef alles wat je nodig hebt.
Maar ik ben je geldschieter niet.)
Meisje voor mijn geest oh, ik ben bereid om te besteden oh)
Ik probeer het.)
buh the baby she bad oh (she bad oh)
Zoals Ik bid ... ik zweer bij God oh)
Want haar lichaam Dey bent oh en mijn geld Dey geur oh)
We dey ball eh (hmm)
We gaan naar dubai.)
Je gaat naar Chicago, Miami rechtstreeks naar Frankrijk eh (naar Frankrijk eh)
Alhaji, ik ben geen alhaji.
Ik realiseer me net ohhh zeg
Mijn liefste e no dey je ogen oh (je ogen oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Ik ben je mugu geld spender eh mijn liefde e no dey je hart oh (je hart oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Na me be the maga wey go enter eh
Ik doe alles wat je wilt.
Ik geef alles wat je nodig hebt.
Maar ik ben je geldschieter niet.)
Hmmm, MMS, Hmmm (Mugu geld Spender)
Hmmm, MMS, Hmmm
Mijn liefste e no dey je ogen oh (je ogen oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Ik ben je mugu geld spender eh mijn liefde e no dey je hart oh (je hart oh)
Voor je geest oh (voor je geest oh)
Na me be the maga wey go enter eh
Ik doe alles wat je wilt.
Ik geef alles wat je nodig hebt.
Maar ik ben je geldschieter niet.)
Mijn liefste e no Dey your eyes o…