P-Square — Danger songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Danger" van P-Square.
Songteksten
See me, see wahala dey
Eh Wahala dey
As we dey enter
Na saw some people just mental
Cos them dey feel this instrument
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We come rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Wahala dey
Wahala dey oh If them dey talk our agenda
Make them go check our calender
Na different countries we Dey enter
From january to december
Omo, wahala dey
So make remember
na baba god be the defender we no retreat, we no Surrender
Make take them back to sender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From naija we do dey play away
Omo wahala dey
E don dey
Make we dey hustle make we enter
Them say them no go gree say we be stranger
Them say we we come from jail
We no remember
See where we dey today E no be today
Anything wey them like, make them do,
Don’t let them get your way
All the bads things them do, dey fade away
Them say you
Na them go tire eh We still dey hammer eh See me see wahala dey
Wahala dey
Them say p-square we don dey yarn again
We just dey force we come dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger
Eh eh
Songtekstvertaling
Zie me, zie wahala dey
Eh Wahala dey
Als we naar binnen gaan
Na zag een aantal mensen gewoon mentaal
Want zij voelen dit instrument.
Iedereen naar het centrum.
Omo wahala dey
Wahala dey
Ze zeggen P-square we don dey garen weer
We komen weer rijmen
Vanuit naija spelen we don dey weg
Omo wahala dey
Ik zie gevaar.
Jij gaat gevaar zien.
OMO, zie gevaar.
We zien gevaar.
Wahala dey
Wahala dey oh als ze praten over onze agenda
Laat ze onze kalender controleren.
Na verschillende landen die we binnen willen
Van januari tot december
Omo, wahala dey
Dus vergeet niet
na baba god, Wees de verdediger we trekken ons niet terug, We geven ons niet over
Breng ze terug naar afzender
Omo wahala dey
Wahala dey hala dey
Ze zeggen P-square we don dey garen weer
We zijn gewoon Dey force, we komen dey rijm weer
Vanuit naija spelen we dey weg
Omo wahala dey
E don dey
Laten we Dey hustle laten we naar binnen gaan
Ze zeggen: "ga niet, gree, zeg dat we vreemder zijn."
Ze zeggen dat we uit de gevangenis komen.
We herinneren het ons niet.
Kijk waar we vandaag zijn.
Alles wat ze leuk vinden, laat ze doen,
Laat ze niet jouw zin krijgen.
Alle bads dingen die ze doen, Dey vervagen
Ze zeggen jou.
We zijn nog steeds dey hammer Zie Me wahala dey
Wahala dey
Ze zeggen P-square we don dey garen weer
We hebben alleen Dey force we komen dey rijm weer
Vanuit naija spelen we don dey weg
Omo wahala dey
Zie gevaar
Eh eh eh