Olamide — 1999 songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "1999" van Olamide.
Songteksten
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d’alapere
The hustle dey pay nw e k’aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be Until d day dat I almost lost d G Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o O di dandan mo ma l’aluyo
B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B’oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah Se b’eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B’oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t’irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d’ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah…
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T’arm robber fepa daddy mi o I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T’arm robber f’epa daddy mi o I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It’s time to organise myself…
Songtekstvertaling
Ik begin 2 dey denk als man
Maar als dey p-man niet doodt
Ik neem de tijd terug.
Echt gember d maal
Omo na 1999
De arm Rover fepa daddy mi o i start 2 dey think like man
Maar als dey p-man niet doodt
Omo na 1999
T 'arm Rover f' EPA daddy mi o Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
Ik doe mijn muziek, mo sa d ' alapere.
The hustle dey pay nw e k ' Aje ku boerenkool
Mijn papa Dey hustle my papa Dey try
Mijn papa na chauffeur mijn papa Dey grind
Mijn papa dey stuur hem allemaal pikin go skul
Mijn papa let niet op ko mu garri ko sun.
Mijn papa Dey help als in geld geen bereik
Sum pple 4 street dem ga zeggen dat hij te rijk is
Ik wist niet dat m ' n vader me niet zou helpen tot ik bijna de deur kwijt was.
Dem carry gun
Ik heb m ' n broers en zussen nodig.
Oh mijn God
Dem schiet mijn vader neer.
Maar hij overleeft.
God zij dank, laat me de tijd terugnemen.
Echt gember d maal
Omo na 1999
De arm Rover fepa daddy mi o i start 2 dey think like man
Maar als dey p-man niet doodt
Omo na 1999
T 'arm Rover f' EPA daddy mi o di dandan mo ma l ' aluyo
B ' Oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B ' Oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence Ah Se B ' Eyan lo bi Eleganza
We moeten geld verdienen.
Bloed in mijn ogen geen vex ah (geen vex ah)
B ' Oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t ' irogo
Omdat ik Dey para ga lokaal
Won ni moti fa gbana moti fa choko
Ik geef me niet over als ik me niet terugtrek.
Na money Dey push me dey plein sin
Mo ti d ' ehana mo di Gabazin
Meest gezochte e ma ri ni magazine Ja…
Ik neem de tijd terug.
Echt gember d maal
Omo na 1999
De arm Rover fepa daddy mi o i start 2 dey think like man
Maar als dey p-man niet doodt
Omo na 1999
Ik zie dat mensen sympathiseren.
Ik was getraumatiseerd.
Ik begrijp het.
Het is tijd om mezelf te organiseren.…