Korede Bello — Godwin songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Godwin" van Korede Bello.

Songteksten

Mavin…
Eh eh Eh eh.
Korede bello
Don jazzy again o Omo lope
Mega superstar o O na na o I don get alert…
God Win
And i don pay my rent…
God Win
Them been wan fall my hand but God Win
Them been wan kill my Joy but God Win
I say anything them do na God win ona God win ona God win o Anything them do na God Win ona God win ona God win o I don change my name to God
Win
And omo i don buy motor…
God
Win
Them say my market no go sell but God
Win
And them been say i no go blow, but God
Win them my broda
Make them try their luck my God go Win
My God win o My Lord win o Anything them do na God go Winna God win ona God win o As you don pass exam na God Win
And dem bin say you no go pass but God
Win
You wake up see today lasun na God Win
Robbers dey rob dem no see youbroda God Win
Dem no see you my sisterna God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o As na your wedding day na God Win
And e don tey wey you dey find but God Win
So we go pop champagne today…
God Win
We go dance, dance, dance cause God Win over o Elelele
Anything you win na God Win
And if you win election my broda God Win
Like if you win contract my friend God Win
And if you check the countdown my broda na God Win
And if your market selelelena God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o Why you no go dance, na God Win ona God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o

Songtekstvertaling

Mavin…
Eh Eh Eh eh eh.
Korede bello
Don jazzy weer o Omo lope
Mega superster o na Na O I don ' t get alert…
God Win.
En ik betaal mijn huur niet.…
God Win.
Ze wan fall my hand but God Win
Ze zijn wan kill my Joy but God Win
Ik zeg alles wat ze doen na God win ona God win ona God win O alles wat ze doen na God Win ona God win ona God win o ik verander mijn naam in God
Winnen
En omo ik koop geen motor…
God
Winnen
Ze zeggen dat mijn markt niet verkocht wordt, maar God.
Winnen
En ze zeiden dat ik niet mocht blazen, maar God
Win ze, broda.
Laat ze hun geluk beproeven mijn God ga winnen
Mijn God win O My Lord win O alles wat ze doen na God Winna God win ona God win O als je niet slaagt examen na God Win
En dem bin zegt dat je niet mag passeren, behalve God.
Winnen
Je wordt wakker zie vandaag lasun na God wint
Rovers Dey rob dem no see Youda God Win
Dem no see you my sisterna God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win O As na your wedding day na God Win
En we vinden je, maar God wint.
Dus we gaan champagne drinken vandaag…
God Win.
We gaan dansen, dansen, dansen want God wint over o Elelele
Alles wat je wint na God Win
En als je de verkiezingen wint mijn broda God wint
Zoals als je contract wint mijn vriend God wint
En als je het aftellen controleert mijn broda na God Win
En als je markt selelelena God wint ona God win ona God win O alles wat ze doen na God win ona God win ona God win O waarom ga je niet dansen, na God Win ona God win ona God win ona God win ona God win o alles wat ze doen na God win ona God win ona God win O