Karma — Bad as E Bad songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Bad as E Bad" van Karma.

Songteksten

T mode on the beat
Oh no no
Hey hey
Naija ninja
Oh no no
hy hey
1 (Sound Sultan)
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Pass me the beef make I knack am Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
And every body wanna know who me Them say where I come from
Oya do those things that you do Looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2ce)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Tinini tanana stand for the camera
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Sound Sultan)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Aint no party till we jump in it Fine fine girls wey dey form in it When they see us them dey loose all their form
finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par… par…party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let’s shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma
Abeg how many thrones
We stand up (2ce)
Only one karma
Abeg how many throne
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o 5 (Sound Sultan)
Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix
For petesi
Ehn for petesi
Awa landlord petesi
Ehn…

Songtekstvertaling

T-modus op de beat
Oh nee nee
Hey hey
Ninja Naija
Oh nee nee
hé.
1 (Geluid Sultan)
Dus denk aan lojosi.
We krijgen geen geld voor zakgeld.
Nu krijgen we geld zoals Dokpesi.
We zijn huisbaas voor petesi.
Denk aan lojosi.
We krijgen geen geld voor zakgeld.
Nu krijgen we geld zoals Dokpesi.
We zijn huisbaas voor petesi.
Said am loving the beefing
♪ Am loving the beefing ♪
Het gevoel dat de beefing geeft me hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
♪ Am loving the beefing ♪
Het gevoel dat de beefing geeft me hey na na na na (2ce)
Geef me het vlees ik knak ik laat de mensen Dey dansen overal
Ik hou van je, schatje.
Je zou hier moeten zijn met de kampioen minnaar.
Ik wens je veel succes, net als Jonathan.
Mijn mensen overal waar je bent
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
En iedereen wil weten wie Ik ben ze zeggen waar ik vandaan kom
Oya doe die dingen die je doet er goed uit zien
Zoveel vragen heb ik hier
Waarom kam je altijd je haar?
Ik zeg dat je nog nooit iets gezien hebt.
Nog niets gezien (2ce)
Zie e slecht als e slecht e o alles wat we dey doen we Dey show class
We hebben Dey Show klasse e o en zo goed als E be…
Sommige mensen houden van dey doen als ze weten pas
Maar na de lage pas O Tinini tanana sta voor de camera
Vraag me om een date.
Ik ben kalender.
Looku looku looku looku looku goed (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Geluid Sultan)
Zie e slecht als e slecht e o alles wat we dey doen we Dey show class
Je hebt klasse e o en zo goed als E be…
Sommige mensen houden van dey doen als ze weten pas
Maar na de lage pas O geen feestje tot we erin springen fijne meisjes wey Dey vorm in het als ze ons zien ze verliezen al hun vorm
afwerking
Omo dance no dey wait make the song finish
Meisjes dey zoals wanneer we par...par ... party
Ze noemen me papa.
Als we haters meer mumsi laten zien
Ik rap ze als mama.
Nu we het toch over familie hebben.
Laten we ze buitensluiten en de familie laten praten.
Naija ninja ' s mijn familie goed
Ze willen ons breken, mehn.
Hoeveel stenen?
Te veel koningen abeg hoeveel tronen
Slechts één karma
Hoeveel tronen?
We stand up (2ce)
Slechts één karma
Abeg hoeveel troon
Zie e slecht als e slecht e o alles wat we dey doen we Dey show class
We hebben Dey Show klasse e o en zo goed als E be…
Sommige mensen houden van dey doen als ze weten pas
Maar na hen low pass o 5 (Sound Sultan)
Zeg: "Ik hou van de strijd."
♪ Am loving the beefing ♪
Het gevoel van de beefing geeft me Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
♪ Am loving the beefing ♪
Het gevoel van de beefing geeft me Oh na na na na (2ce)
Herinner je je lojosi nog?
We krijgen geen geld voor zakgeld.
Nu krijgen we geld zoals Dokpesi.
We zijn huisbaas voor petesi.
Ehn sho herrinner lojosi
We krijgen geen geld voor zakgeld.
Nu krijgen we geld zoals Dokpesi.
We zijn huisbaas voor petesi.
Ehn voor petesi
Indomix
Voor petesi
Ehn voor petesi
Awa huisbaas petesi
Ehn…