Femi Kuti — Dem bobo songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Dem bobo" van Femi Kuti.
Songteksten
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways
Oh Yes! Dem bobo!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of DEMOCRACY!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways
Repeat Chorus
Songtekstvertaling
Gisteren vertelde Dem ons sey,
Sey vandaag, na gaan we winnen
Dus we worstelen, lijden dey,
Voor deze nieuwe democratische verandering
Maar de waarheid is sey,
Dem vermomming op een andere manier
Om door te gaan met hun kromme wegen.
Oh Ja! Dem bobo!
Dem bobo, je moeder.
Dem bobo, je papa.
Dem bobo, je moeder.
Dem bobo, je papa.
Dem bobo, je oma.
Dem bobo, je opa.
Dem bobo de marktvrouwen!
Dem bobo jij journalist!
De mensenrechtenactivisten!
In naam van de democratie!
Dem bobo, je mama ahahahaha!
Voor morgen laten ze ons wachten.
Maar we wachten tevergeefs.
Zoveel problemen in de regen
Om dit te veranderen.
Maar de waarheid is sey,
Dem vermomming op een andere manier.
Om door te gaan met hun kromme wegen.
Refrein Herhalen