Fela Kuti — Noise for Vendor Mouth songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Noise for Vendor Mouth" van Fela Kuti.

Songteksten

Dem say we be hooligans, we no talk, we no answer
Dem go call us ruffians, we no talk, we no answer
Dem go call us hemp smokers, we no talk, we no answer
Dem go call us prostitutes, we no talk, we no answer
We dey work oooo, we no talk, we no answer
We dey work very hard oooo, we no talk, we no answer
Now we go answer, now we go talk oooo
Now we go talk oooo, now we go answer
The big big men dey fight, Who I be? Who are you?
The VIP sef dey fight. Who I be? Who are you?
The parliamentarians dey fight. Who I be? Who are you?
Dem break chair, dem break window. Who I be? Who are you?
Now we go answer, now we go talk oooo
Now we go talk oooo, now we go answer
Ariwo ariwo
Ariwo ariwo
I say noise for vendor mouth
I say noise for vendor mouth
Him vendori woooo
Him vendori woooo
Dem no know we before abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)

Songtekstvertaling

Dem zegt dat we hooligans zijn, we praten niet, we nemen niet op
Dem Ga ons schurken noemen, we praten niet, we nemen niet op
Ze noemen ons henneprokers, we praten niet, we nemen niet op.
Dem noemt ons prostituees, we praten niet, we nemen niet op.
We doen ons werk oooo, we praten niet, we nemen niet op
We werken heel hard, we praten niet, we antwoorden niet.
Nu gaan we antwoorden, nu gaan we praten oooo
Nu gaan we praten oooo, nu gaan we antwoorden
De grote mannen vechten tegen dey, wie ben ik? Wie ben jij?
Het VIP Sef dey gevecht. Wie ik ben? Wie ben jij?
De parlementsleden vechten. Wie ik ben? Wie ben jij?
Dem break chair, dem break ruit. Wie ik ben? Wie ben jij?
Nu gaan we antwoorden, nu gaan we praten oooo
Nu gaan we praten oooo, nu gaan we antwoorden
Ariwo ariwo
Ariwo ariwo
Ik zeg geluid voor verkoper mond
Ik zeg geluid voor verkoper mond
Him vendori woooooo
Him vendori woooooo
Dem no know we before abi how dey lie (You no lie)
Ik lieg niet.)
Ik lieg niet.)
Ik lieg niet.)
Ik lieg niet.)