Fela Kuti — Beasts of No Nation songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Beasts of No Nation" van Fela Kuti.
Songteksten
Ah- Let’s get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, «Aiya-kata" — Oh ya
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
O’feshe-Woh
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not)
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME… *(after each line)
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME *(After each line)
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
The time weh I dey, for prison, I call am «inside world»
The time weh I dey outside prison, I call am «outside world»
Na craze world, na be outside world
CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy)
Na be outside- da police-i dey
Na be outside- da soldier dey
Na be outside- da court dem dey
Na be outside- da magistrate dey
Na be outside- da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside- Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- Idia-gbon dey
Na craze man be dat- oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- dem find me guilty
Na be outside- dem jail me five years
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na craze world be dat
Na be outside- dem kill dem students
Soweto, Zaria, and Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside- all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh…
Make you hear this one
War against indiscipline, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat
Songtekstvertaling
Laten we nu naar een ander, ondergronds spiritueel spel gaan.
Ga me gewoon helpen met het antwoord, ga zeggen, " Aiya-kata — - oh ya
O ' feshe-Lu
AIYA-KATA *(na elke regel)
O 'feshe-g' Ba
O ' feshe-Woh
AIYA-KATA *(na elke regel)
O ' feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O ' feshe-Lu
AIYA-KATA *(na elke regel)
O 'feshe-g' Ba
Manden mond wan begint weer te lekken, oh-
MANDEN MOND OPEN MOND WEER, OH
Vergeet niet dat ik zeg dat ik zing.)
MANDEN MOND OPEN MOND WEER, OH
Oh, ik zing, ik zeg, ik ga mijn mond als mand, ee-Oh, Malan Bia-gbe-re
Manden mond wan begint weer te lekken, oh-
MANDEN MOND OPEN MOND WEER, OH
Fela,ga je zingen?
DEM GO WORRY me... *(na elke regel)
Maak je geen zorgen.
DEM GO WORRY me *(na elke regel)
Dey wan om ons te laten zingen over de gevangenis
Maak je geen zorgen. maak je geen zorgen.
Dey wan om te weten over het gevangenisleven
Maak je geen zorgen. maak je geen zorgen.
Fela,ga je zingen?
MAAK JE GEEN ZORGEN.
Maak je geen zorgen.
De tijd dat weh I dey, voor de gevangenis, ik ben " in de wereld»
De tijd dat weh I dey buiten de gevangenis, ik ben " buiten de wereld»
Na Rage world, na be outside world
Rage * * * wereld *(na elke lijn) / * * (crazy)
Na be Out-da police - I dey
Na be outside-da soldier Dey
Na be outside-da court dem dey
Na be outside-da magistraat Dey
Na be outside-da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside-Buhari dey
Na craze Man be dat
Dier in Rage-man huid-i
Na craze world be dat
Na be outside-Idia-gbon Dey
Na craze Man be dat-oh
Dier in Rage-man huid-i
Na craze world be dat
Na be outside-dem find me guilty
Na be out-dem Bail me five years
Na be outside-dem judge Dey beg ee-o
Na Rage world be dat, Na Rage world be dat
Na be outside-dem kill dem students
Soweto, Zaria en Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside-all dis dey Happens
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh…
Laat je deze horen.
Oorlog tegen ongedisciplineerd gedrag, ee-oh
Na Nigeriaanse regering, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
"Mijn volk is ons-e-less, mijn volk is sens-I-less, mijn volk is ongedisciplineerd»
Na Nigeriaanse regering, ee-oh
Dem dey talk be dat
"Mijn volk is ons-e-less, mijn volk is sens-I-less, mijn volk is ongedisciplineerd»
Ik heb dat nog nooit gehoord.
Laat de overheid praten, ee-oh
"Mijn volk is ons-e-less, mijn volk is sens-I-less, mijn volk is ongedisciplineerd»
Na Nigeriaanse regering, ee-oh
Dem dey talk be dat
Wat voor soort praatjes zijn dat-oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na dierenpraat be dat