Edem — Over Again songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Over Again" van Edem.

Songteksten

Yo Genuis, let take dem go a jamaica now!
Ma paddie diet am, e break ihn heart wey e dawg am
Me i take am, i wan keep am so i spec am
Ma Paddie diet am e break ihn heart wey e dawg am
Me i dey like am, i wan keep am so i spec am
Gedeme!
I no dey care what they say, anything i go pay
I go dey love you over and over and over again

Ok how come! u tell di gyal say u want her inna yard
So u pull out the range and pick am
So u want the gyal fi meet all of ur bredda and you buoy dem
You invite am
You mussa mad and lie to di gyal say mi take you round the globe
Like Victoria and Beckham him is a rap Doctor him is Duncan and you
And you run out you mouth you diet am
Mi sight you inna ya and u hold him right hand
Mi ago murder you, Van Damme
Ebe va nava wume xekae kam
The first time me sight am, mi na go like to no bada mi like am
Gake medzibe madzi nyade magblor elabe nyasi megblor i no write am
Gedeme!
Ma paddie diet am, e break ihn heart wey e dawg am
Me i take am, i wan keep am so i spec am
Ma Paddie diet am e break ihn heart wey e dawg am
Me i dey like am, i wan keep am so i spec am
Gedeme!
I no dey care what they say, anything i go pay
I go dey love you over and over and over again
I no dey care what they say, anything i go pay
I go dey love you over and over and over again
Una see it, i spec am
Mi make she use all the goodie goodie things
inna di world and look bad u no dey rec
Wen u done widdi gyal and di gyal shed tears inna ur house
Den you dawg am, u know the tin wey u do not right
You na kiss and caress her, u for stop am
The girl dey be k3k3 you wan rock am,
But me gedeme i wan keep am, so she shout and say
You are the real one awwwwww edzi gbam nam
And wehen him touch a hair pon your body pack up and lef
Den lock am and if him play me ago snipe
if you be girl wey your man no dey treat you right
Then holla at me den lef am
Ma paddie diet am, e break ihn heart wey e dawg am
Me i take am, i wan keep am so i spec am
Ma Paddie diet am e break ihn heart wey e dawg am
Me i dey like am, i wan keep am so i spec am
Gedeme!
I no dey care what they say, anything i go pay
I go dey love you over and over and over again
I no dey care what they say, anything i go pay
I go dey love you over and over and over again

Songtekstvertaling

Yo Genuis, laat dem nu naar jamaica gaan!
Ma paddie dieet am, e break ihn hart wey e dawg am
Me I take am, i wan keep am so I spec am
Ma Paddie dieet am e break ihn heart wey e dawg am
Me I dey like am, i wan keep am so I spec am
Gedeme!
Het kan me niet schelen wat ze zeggen, alles wat ik ga betalen
Ik hou steeds weer van je.

Waarom niet? zeg tegen di gyal dat je haar inna yard wilt.
Dus trek het bereik en kies am
Dus je wilt dat de gyal fi alle van ur bredda ontmoet en jij Boei dem
Je nodigt am uit.
Je moet gek zijn en liegen tegen di gyal.
Net als Victoria en Beckham is hij een rap dokter hij is Duncan en jij
En je loopt naar buiten je mond je dieet am
Ik zie je inna ya en je houdt zijn rechterhand vast
Mi ago murder you, Van Damme
Ebe va nava wume xekae kam
De eerste keer dat ik je zie, ga ik niet weg zoals ik.
Gake medzibe madzi nyade magblor elabe nyasi megblor ik schrijf niet am
Gedeme!
Ma paddie dieet am, e break ihn hart wey e dawg am
Me I take am, i wan keep am so I spec am
Ma Paddie dieet am e break ihn heart wey e dawg am
Me I dey like am, i wan keep am so I spec am
Gedeme!
Het kan me niet schelen wat ze zeggen, alles wat ik ga betalen
Ik hou steeds weer van je.
Het kan me niet schelen wat ze zeggen, alles wat ik ga betalen
Ik hou steeds weer van je.
Una see it, I spec am
Ik laat haar alle goodie goodie dingen gebruiken.
inna di world and look bad u no dey rec
Wen u done widdi gyal and di gyal shed tears inna ur house
Den you dawg am, YOU know the tin wey you do not right
Je kust haar en streelt haar.
Het meisje dey be k3k3 you wan rock am,
Maar mijn gedeme wil ik houden, dus ze schreeuwt en zegt:
Jij bent de echte awwww edzi gbam nam
En als hij een haar aanraakt, pak je je lichaam in.
Den lock am en als hij mij eerder speelt SNiP
als je een meisje bent, behandel je je man niet goed.
Dan roep je me den lef am