9ice — Gongo Aso songtekst en vertaling

De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Gongo Aso" van 9ice.

Songteksten

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o’sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo
Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make u shack scordi
Make your eye dirty
From now till eternity
REPEAT CHORUS
You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi before I play lotto
No be me
You know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra’s bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo Gongo aso
REPEAT CHORUS
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso, my personality no matter at all
Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if I buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi Eje kin saye mi Eje kin jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi REPEAT CHORUS (x2)
OUTRO
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
E juru
9ice, u no understand
Bebe nlo (echo out)
(function ();
document.write ('

Songtekstvertaling

Gongo aso, kutupu ahu, waar ik ook ben
Gongo aso, kutupu ahu, elke show die ik nu ga
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o ' sebi Baba Eni kankan
Ik ben nu dubbel, aiye nlo, e ' o ri nkan
Gongo aso, je weet dat ik in brand sta. geen bonen praten.
Gongo aso, je kent Eni foju ana woku ebora abalaso
Deze keer geen saaiheid.
Overal waar wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo
We gaan niet stoppen, tot de dageraad, bebe
Vergeet dat je geld schuldig bent.
Bel je pady dem.
Chikitos dey there dem wan follow judi
Feest vrolijk, vrolijk feest
Fiji gbodi, maak je shack scordi
Maak je oog Vuil
Van nu tot in de eeuwigheid
REFREIN HERHALEN
Je bent ambtenaar. je krijgt een salaris.
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi voordat ik lotto speel
Nee ben ik
Je kent am ghetto soldeer
Kaki geen leer
Elke vrijdag voor sandra ' s bar
Laroda ojo dat kain weer
Het leven is te kort.
Niemand weet het morgen.
Dans je verdriet weg
Doe als geen morgen
Met geld.
Enig idee wachten, wachten
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo Gongo aso
REFREIN HERHALEN
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo ENU oko
Gongo aso, otiso, zie mensen op de vloer
Gongo aso, otiso, Mijn persoonlijkheid maakt niet uit
Gongo aso, otiso, alles wat ik wil is wat plezier vangen
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, als ik bentley koop
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin Jaiye mi Eje kin saye mi Eje kin Jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi REPEAT CHORUS (x2)
OUTRO
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, maai
E juru
9ice, u begrijpt het niet
Bebe nlo (echo uit)
(functie ();
document.schrijven ('