2Face Idibia — Only Me songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "Only Me" van 2Face Idibia.
Songteksten
If to say nah just me,
I’ll beliving like I don’t care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I’ll be doing anyhow
Because nobody go dey a to challenge me Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y’all
Don’t let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don’t want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
If to say nah just me Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me That’s why we need love
and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Songtekstvertaling
Als Ik zeg nee alleen ik,
Ik zal liegen alsof het me niet kan schelen.
Leef mijn leven tot niemand durft
Als ik alleen ben, doe ik het toch.
Niemand daagt me uit. niemand bovennatuurlijk.
Live versus spirit of the carnvial
De persoonlijkheid maakt niet uit
Individualiteit kan ons niet groot maken
Ik zing, ik zing, voor jullie allemaal
Laat niemand je tegen de muur duwen.
Nah community na in make us tall
Geheim genootschap
Ik wil niet praten.
als een predikant.
I no want to do as I sabi pass ball
Ik weet dat ik iedereen moet zijn.
Maar sta op, landgenoot, als Nigeria roept
Sommigen laten je gewoon je ding doen, ik doe mijn ding.
Leven en laten leven in plaats daarvan
om je als een koning te voelen
Boven op niets, stop de
opscheppen bovenop het poseren
Want je weet dat alleen zeggen
ijdel verdwijnen
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
we gaan geld verdienen.
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
we gaan geld verdienen.
Ik zei, Wie oor krijgt, laat ze horen
Zeg tegen niemand dat je me hier ziet.
Als nah alleen ik, je weet dat ik niet ga zorgen
Net als iedereen die ik wou dat het leven eerlijk was.
Alleen ik, er zal niemand zijn die ik durf.
Niemand om me te volgen.,
geld verspreiden in de lucht
Niemand om op te leunen in termen van wanhoop
Te veel van alles, willen we niet delen met
Ik ga alleen maar naar de bioscoop.
Geen vriendin te vertellen eens in de zoveel tijd zeggen 'bevrijd me ma'
Maar nu heb ik Funke.,
Enenu en Chindima
Want ik ben de enige superman in de buurt.
Sommigen laten je gewoon je ding doen, ik doe mijn ding.
Leven en laten leven in plaats daarvan
om je als een koning te voelen
Boven op niets, stop de
opscheppen bovenop het poseren
Want je weet dat alleen zeggen
ijdel verdwijnen
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
we gaan geld verdienen.
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
we gaan geld verdienen.
Als ik nee moet zeggen, Niemand mag mijn verhaal horen.
Niemand klaagt.
Tot we liefde nodig hebben.
en eenheid
Dus ik zing, zeg
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
we gaan geld verdienen.
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
we gaan geld verdienen.