2Face Idibia — 4 Instance songtekst en vertaling
De pagina bevat de songtekst en de Nederlandse vertaling voor het nummer "4 Instance" van 2Face Idibia.
Songteksten
Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
Songtekstvertaling
Na wie? We praten toch?
Eh? We praten toch?
Eh! Chineeke me! Eew!
Ala Oyi! Ala Oyi!
Ala Oyi! Ala Oyi!
Zien
Bijvoorbeeld
Zeg na me wees een wey Dey geef kans
Zeg dat ik één ben die Wey dey plannen maakt
Voor alle mensen in het voordeel van abi
Om het oneens te zijn
Akkoord gaan met het creëren van kans
Maar nu ben ik niet van belang
Want nu kijk ik van een afstand
Daarom geef je ze de kans.
Om ons te doen en ons tot slachtoffer van de omstandigheden te maken.
Ze negeren gewoon ons bestaan.
Ze geven ons een excuus om kans te kopen.
Ai
Ze zullen het niet weten.
Ze gebruiken ons.
Alles wat we krijgen is een mooie blik
Altijd als we voor verzet staan.
Wanneer zij in de daad van uitbuiting
Abi, we leven gewoon in een trance.
Heer! Oh mijn God!
Ala Oyi!
Het ding wat ik voel
Is een gevoel van liefde
En je weet dat je het zo moet zeggen.
Ala Oyi!
In uw huis o
Of u in een motor
And you dey a go slow
Ala Oyi!
Dit ding beïnvloedt je wezen.
En het doodt je ziel
Ala Oyi!
Ala Oyi eh voor het ding dat we zien
Dey zorg dat je wilt dey
Zie je dit soort dingen die we niet voelen?
Ze maken me dey wil dey
Ala Oyi!
Zelfs als ik vals wil spelen.
Ik ga nog steeds dey wil dey
Ala Oyi!
Kijk om je heen.
Ik wed dat je gaat dey wil dey
Ala Oyi!
Ala Oyi! Voor het ding dat we je zien maken
Ala Oyi!
Bijvoorbeeld
Zeg emi ni Baale van Nigerianen
Ik ga je eigen houding respecteren.
Shey I go create the scenery
Voor beter tot veel
Om dey maken we dey geven kans
In plaats van Dey het geld in te pakken, ga naar Frankrijk.
Dey lijd in overvloed
Dey laat me weglopen.
Naar een plek waar we zeggen
Ik heb zin om te dansen.
Waar ga je heen? respecteer mijn vaardigheden bijvoorbeeld.
Waar ga je heen?
Dey spelen grappen
Bovenop de mensen
We werken zo
We geven ze de sleutel
Naar de deur van de stof
Wey dem just Dey gebruiken met freelance
Hun plundering geeft ons geen zekerheid.
Bekeer je niet voor hun plannen.
Ergernis creëren voor mijn hart
Dus Ala Oyi!
Zie wat ik voel
Is een gevoel van liefde
En dan weet je dat say zo is
Dus ... Ala Oyi!
In jouw huis.
Of jij in een moto
En jij gaat langzaam, dus ...
Oyi!
Het voelt alsof dit ding
Uw wezen beïnvloeden
En doodt je ziel, Ala.
Oyi!
Ala oyi voor het ding dat we je
Zien
We maken je Ala oyi
Ala oyi e
Zie dit soort dingen die we dey
Voel
Dey zorg dat ik dey wil dey om
Dey ... Ala Oyi!
Zelfs als ik vals wil spelen.
Ik ga nog steeds dey wil naar dey
Dey ... Ala Oyi!
Kijk om je heen.
En ik wed dat je dat wilt.
Dey aan dey ... Ala Oyi!
Ala Oyi! voor het ding wey u
Zie we maken je Ala Oyi!
Ala Oyi e e!
Ala Oyi e e e…
Laat ons dey een kans geven…
In plaats van geld te verzamelen dey
Frankrijk…
Al! hmnnn Not to dey come
Dans…
Bi, bale van Nigerianen
Ala Oyi!
Ala Oyi e e... Ala Oyi e e
E ... Ala Oyi E e e!
Chinese mij
Ala Oyi E E e!